This track is definitely a hit for the streets! Spinall joined forces with Victony to create a smooth and captivating sound that has real depth. Spinall delivers a clean, reflective beat that feels warm and smooth, while Victony sings about a love interest and admiring her dance steps. “Early” wraps listeners in a peaceful vibe of romantic appreciation. With its polished sound and genuine message, this track stands out in the album.
[Refrain: Victony & SPINALL]
That girl is a bad girl, that girl is a naughty one (Ob-)
That girl is a bad girl, that girl is a naughty one
Sabi dance, she whine well, that whine is a dutty one
Sabi dance, she whine well, that whine is a dutty one (Top boy)
[Chorus: Victony]
Early morning
Early morning
For the early morning (Stub')
Early morning (Wah dem a seh?)
[Verse 1: Victony]
Early morn', early morn' (Early morn')
I just dey give am for early morn' (Early morn')
Early morn', early morn' (Early morn')
Her bobo dey call am for early morn' (Early morn')
Girlie no, girlie no know say my ting e go reach her belly button (Ayy)
Easy to shout, I go ta-na-na, Selena
Early morn', early morn' (Early morn')
Ten over ten be the body o
4 A.M., e dey shout, е dey sound alarm
E go wake evеrybody o (Body o)
Girlie o, girlie o, you display pass tele' o
Girlie, no do ceremony o
She say make we hurry
[Chorus: Victony]
For the early morning
Early morning
For the early morning
Early morning
[Verse 2: Victony]
She say, ("Ori bi egbami o"?)
Her bum-bum dey shout "Oyoyo" when she see me
She need my energy o (Yeah, yeah)
She no dey too come back anytime she free me
Anytime she (Mm-hmm), baby girl, it's risky
Elephant, shey na bum-bum be like this
She say na me sabi pass, her eyes e don roll go back o
Omo, wetin dey 'sup? She dey shout, "¡Felix, Navidad!"
[Chorus: Victony]
Early morning
Early morning
For the early morning
Early morning
[Refrain: Victony & SPINALL]
That girl is a bad girl, that girl is a naughty one (Ob-)
That girl is a bad girl, that girl is a naughty one
Sabi dance, she whine well, that whine is a dutty one
Sabi dance, she whine well, that whine is a dutty one (Top boy)
[Outro]
(Obah)
Uploaded by: Blessing • Upload date: 11/21/2025
More Songs by Spinall
Tight
Reminisce, Kayo...
Why
Reminisce, Oxla...
Olu Mainta...
Reminisce, Powp...
Shina Pete...
Reminisce, Mohb...
E.N.K.R (R...
Reminisce, Ycee...
