Pepper Dem pairs Spinall with Yemi Alade for a bright, spicy record built for movement. The beat leans on energetic drums and a sweet groove that holds the mood steady. Yemi Alade brings a strong presence, adding colour and bold attitude. The song plays with playful bragging and soft teasing, keeping things fun all through. Spinall anchors the production with smooth coordination that lets every sound hit cleanly.
[Intro]
Hmm hmm hmm hmm
Eh
Eh eh eh eh
Ah
Ah ah ah ah
Eh, eh
Eh eh eh eh
Eh
Eh eh eh eh
Ah
Ah ah ah ah
It's E Kelly
[Chorus: YemI Alade]
Pepper dem
Spinall pepper dem
E pepper dem
Mr DJ pepper dem
Spinall pepper dem
[Hook: Yemi Alade]
E dey pain you say I tanda like this
Say e dey pain you say I dey sing like this
To be fine girl abeg e no be beans
To be fine boy abeg e no be beans
Yeba!
[Chorus: Yemi Alade]
E pepper dem
Mr DJ pepper dem
Spinall pepper dem
Oya make we pepper dem
E pepper dem
Mr DJ pepper dem
Spinall pepper dem
Oya make we pepper dem
Pepper dem, hmmm
Pepper dem, hoha
Say make we pepper dem
Pepper dem
[Verse 1: Yemi Alade]
Pull up in a Rover, pepper dem
Yebo Nona Gala, pepper dem
Dancing jangolover eh ai
Say e dey pepper dem
Moti gba Grammy oh
Check Linda Ikeji
Dem just dey yarn my story story oh
Say e dey pepper dem, chai!
[Hook: Yemi Alade]
E dey pain you say I tanda like this
Say e dey pain you say I dey sing like this
To be fine girl abeg e no be beans
To be fine boy abeg e no be beans
Yeba!
[Chorus: Yemi Alade]
E pepper dem
Mr DJ pepper dem
Spinall pepper dem
Oya make we pepper dem
E pepper dem
Mr DJ pepper dem
Spinall pepper dem
Oya make we pepper dem
Pepper pepper pepper dem
Pepper dem
[Verse 2: Yemi Alade]
Tatafo, tatafo
Abeg where you dey go?
This your way na kolo
Pepper dem
Tatafo. tatafo
Abeg where you dey go?
This your way no good oh
If you see your brother failing
Say make you help am
If you see your sister wailing
Say make you help am
If you see say dem succeed
Say make you join am
If you see your brother see your sister anybody
Make you roll up
[Chorus: Yemi Alade]
E pepper dem
Mr DJ pepper dem
Spinall pepper dem
Oya make we pepper dem
E pepper dem
Mr DJ pepper dem
Spinall pepper dem
Oya make we pepper dem
Pepper dem, hmmm
Pepper dem, hoha
Say make we pepper dem
Pepper dem
Pepper dem
Make e pepper dem
I don talk pepper dem
Make e pepper dem
E pepper dem
Spinall pepper dem
Spinall, oya
[Outro]
What if
What if
She murder murder
DJ Spinall murder murder dem
What if
Eh eh what if
We murder murder
We we we murder murder dem
What if, pepper dem
What if, e pepper dem
We we we murder murder dem
What if, pepper dem
What if, pepper dem
Murder dem
DJ murder dem
Uploaded by: Blessing • Upload date: 11/20/2025
More Songs by Spinall
Tight
Reminisce, Kayo...
Why
Reminisce, Oxla...
Olu Mainta...
Reminisce, Powp...
Shina Pete...
Reminisce, Mohb...
E.N.K.R (R...
Reminisce, Ycee...
