“Shout Out,” featuring the talented Wande Coal from Spinall’s 2015 album, My Story, is about admiration and good vibes. Wande Coal sings a catchy chorus that is about admiring a woman’s appearance, and Spinall maintains an excellent, unhurried pulse, making the song sound polished and unique. Shout Out is an energetic party starter that will get you dancing.
[Intro]
(It's J-Fem production)
Spin am o, ladies, spin am well o
Spinall o, Wande Coal
It's J-Fem beats
Spinall o
Eh, DJ Spinall, Dj Spinall
DJ Spinall (DJ Spinall)
O gbomo meji (O gbomo meji)
DJ Spinall (DJ Spinall)
O gbomo meji (O gbomo meji)
[Pre-Chorus]
This for my ladies wey dem get ikebe
I say, "Shout out to my girls wey dem get ikebe"
I say, "This time around, na ikebe"
Jump and scatter whine, make you do the ikebe
Ehba
[Chorus]
The sito babe
See Shole, see wetin she carry gan, say gobe
Shout out to my ladies with big gobe
[Verse]
Eh, shout out to DJ Spinall make we knack am
All the money, wе go pack am
People for the street, dеm go feel us
And even in the club dem go jam am
Ati siddon for ground, bend down like that, like that
[Pre-Chorus]
I swear, this for my ladies wey dem get ikebe
I say, "Shout out to my girls wey dem get ikebe"
I say, "This time around, na ikebe"
Jump and scatter whine, make you do the ikebe
Ehba
[Chorus]
The sito babe
See Shole, see wetin she carry gan, say gobe
Shout out to my ladies with big gobe
Eh, shout out to DJ Spinall make we knack am
[Verse]
All the money, we go pack am
People for the street, dem go feel us
And even in the club dem go jam am
I like the way you move
I like the way you stand you dey feel my grooves
I like the way you think
I like the way you do and I go spend all of my money on you
As soon it star, you go be my boo
Fly run town, with my goon
My crew members go picture boo
Make you no think am
Baby, je kin na e lowo
Ani je kin n fun e lowo
[Pre-Chorus]
Ye, this for my ladies wey dem get ikebe
I say, "Shout out to my girls wey dem get ikebe"
I say, "This time around, na ikebe"
Jump and scatter whine, make you do the ikebe
Ehba
[Chorus]
The sito babe
See Shole, see wetin she carry gan, say gobe
Shout out to my ladies with big gobe
[Hook]
DJ Spinall, DJ Spinall, DJ Spinall
O gbomo meji (O gbomo meji)
DJ Spinall (DJ Spinall)
O gbomo meji (O gbomo meji)
DJ Spinall (DJ Spinall)
O gbomo meji (O gbomo meji)
Wande Coal o (Wande Coal o)
O gbomo merin (O gbomo merin)
DJ Spinall (DJ Spinall)
O gbomo meji (O gbomo meji)
Wande Coal o (Wande Coal o)
O gbomo merin (O gbomo merin)
[Pre-Chorus]
This for my ladies wey dem get ikebe
I say, "Shout out to my girls wey dem get ikebe"
I say, "This time around, na ikebe"
Jump and scatter whine, make you do the ikebe
Ehba
[Chorus]
The sito babe
See Shole, see wetin she carry gan, say gobe
Shout out to my ladies with big gobe
(Eh)
[Outro]
DJ Spinall, Wande Coal
Eh, eh
Oh, ladies, Iyanu a sele
Fellas, we're in the building
Oh, oh, eh
Ladies, me I number curve o
(It's J-Fem production)
(It's J-Fem beats)
Iyanu a sele
Uploaded by: Blessing • Upload date: 11/20/2025
More Songs by Spinall
Tight
Reminisce, Kayo...
Why
Reminisce, Oxla...
Olu Mainta...
Reminisce, Powp...
Shina Pete...
Reminisce, Mohb...
E.N.K.R (R...
Reminisce, Ycee...
