“Kolobi” by Tiwa Savage is a smooth, mid-tempo song that blends elements of Afrobeats, R&B, and subtle Amapiano undertones. The song looks at the tension between love and control. Tiwa sings about being irresistibly drawn to someone who has a hold on her, yet she maintains her tone of confidence and sensuality. Her vocals work effortlessly over a warm, percussive beat, showcasing her versatility and poise.
 
        [Verse One]
Agan agan ma ronumo oo omo’n bo
Agan agan ma ronumo oo omo’n be
As baba God is involved you won’t fall
You won’t fall
[Pre Chorus]
What you looking for
Don’t give up cos you know you will find it here
When money no dey, and you no fit to feed your pikin yeah
If you just believe, nothing wey you no fit achieve o
So call everybody, call them make them come and rejoice o
[Chorus 1]
Oya join me jolomi
Oh oh oh oo oh oh oh oh kolobi
Oh oh oh oo oh oh oh oh ikanebe
Oh oh oh oo oh oh oh oh wanne bisna
Oya join me make me jolomi
Oh oh oh oo oh oh oh oh kolobi
Oh oh oh oo oh oh oh oh make them jealousi
Oh oh oh oo oh oh oh oh ma ronu mo
[Verse Two]
E no get mountain, e no get road block
There’s no hold up wey no go clear o
And all your problems, dem no reach oo
Lay them flat and parege lori won
[Bridge]
And scatter body no send nobody
Do as you like o
Dance all around, oya jump all around
Oya act like you score goal
And scatter body no send nobody
Do as you like o
Take your time to count your blessings
And be grateful for your live
[Chorus 2]
Oya join me jolomi
Oh oh oh oo oh oh oh oh kolobi
Oh oh oh oo oh oh oh oh ikanebe
Oh oh oh oo oh oh oh oh wanne bisna
Oya join me jolomi
Oh oh oh oo oh oh oh oh kolobi
Oh oh oh oo oh oh oh oh make them jealousi
Oh oh oh oo oh oh oh oh wanne bisna
Oya join me make me jolomi
Oh oh oh oo oh oh oh oh kolobi
Oh oh oh oo oh oh oh oh make them jealousi
Oh oh oh oo oh oh oh oh ma ronu mo
Uploaded by: Enobong • Upload date: 10/31/2025
More Songs by Tiwa Savage
Bang Bang ...
Tiwa Savage, P-...
Bad
Tiwa Savage, Wi...
Key to the...
Tiwa Savage, Bu...
Go Down
Tiwa Savage, Re...
Before Nko
Tiwa Savage, D&...

 
                                                       
                                                       
                             
                             
                             
                       
                       
                       
                       
                       
                       
                       
                         
                         
                         
                         
                         
                         
                                     
                                     
                                     
                                     
                                    