“Aura” by Shallipopi is a soft, glowing celebration of confidence and natural charm, the kind of song that reminds you that real power doesn’t need noise. The track carries a calm, magnetic vibe that pulls you in without forcing anything. Shallipopi delivers his lines with an easy, unbothered grace, showing how a person’s presence alone can speak louder than a thousand words.
Fayaman
Only one Pluto Presido, they call me Shallipopi
Seh-seh-seh, seh, seh-seh, seh, seh-seh
Give them (Aura), too much (Aura)
Plenty (Aura), show them (Aura)
Face show (Aura), shoe shine (Aura)
Aura for aura, shoe shine (Aura)
Way
Na every evening my daddy dey sit down outside on e own (Ehn?)
Now wey I don grow, I dey sit down outside on my own
I be rolling my kpo (Kpo, what?)
Rolling my, rolling my blunt (Rolling my, rolling my)
Too much juice no sauce (Too much juice no sauce)
Shalli' na 'popi on point, like
Tell them make dem call me
Asisat Oshoala, Okocha aura (Aura)
Anytime I approach her (Confirm)
Give me the thing that I load her, go down
What's up? Baby, go down
Asisat Oshoala, Okocha aura (Aura)
Anytime I approach her (Confirm)
Give me the thing that I load her, go down
What's up? Baby, go down
Too much kpo leaf dey scatter my vocal
Bring my—, stay indoors, anti-social
I hope say you hear say my gbedu na global (Global)
International, local
Put the weight of the world on my shoulder (Shoulder)
Playing my life like a Poker (Eh-eh-eh-eh; Poker, ehn)
Fake smile on her face like a joker
Na every evening my daddy dey sit down outside on e own (Ehn?)
Now wey I don grow, I dey sit down outside on my own
I be rolling my kpo (Kpo, what?)
Rolling my, rolling my blunt (Rolling my, rolling my blunt)
Too much juice no sauce (Too much juice no sauce)
Shalli' na 'popi on point, like
Tell them make dem call me
Asisat Oshoala, Okocha aura (Aura)
Anytime I approach her (Confirm)
Give me the thing that I load her, go down
What's up? Baby, go down
Asisat Oshoala, Okocha aura (Aura)
Anytime I approach her (Confirm)
Give me the thing that I load her, go down
What's up? Baby, go down
Where dem dey sell the kpo, e no get banner
Big talk, Hennessy make me dey scatter
No dey cause wahala, they go stab am (Stab am)
No make me stab am with dagger (Wahala)
Put the weight of the world on my shoulder (Shoulder)
Playing my life like a poker (Eh-eh-eh-eh; Nor go dey, eh-ehn)
Fake smile on her face like a joker (Wahala)
Give them (Aura), too much (Aura)
Plenty (Aura), show them (Aura)
Face show (Aura), shoe shine (Aura)
Aura for aura, two times, aura
Aura for aura, aura for aura
Aura for aura, aura for aura
Aura for aura, aura for aura
Aura for aura, aura for aura
Na every evening my daddy dey sit down outside on e own
Now wey I don grow, I dey sit down outside on my own, I be rolling my kpo (What?)
Rolling my, rolling my blunt now
Too much juice no sauce now
Shalli' na 'popi on point, like
Pluto boy got aura
Seh, seh-seh, seh, seh-seh, seh, seh-seh
Uploaded by: Nnamdi • Upload date: 12/12/2025
More Songs by Shallipopi
Credit Sco...
Rexxie, Zlatan,...
Rockstar
Shallipopi, Rug...
Afa Relax ...
Shallipopi, You...
Pull Up
Shallipopi, Pa ...
