Ilashe is a high-energy party song named after the famous and luxurious Ilashe Beach Resort in Lagos. It’s all about having a fun, no-limits getaway filled with splurging money on a girl, drinking Hennessy, and enjoying the moment. However, the song also includes a hint of trouble, as the artists question if the girl is only interested because of the expensive trip and free boat ride, suggesting a transactional relationship focused on pleasure.

"Ilashe"
Ilashe waterway
Splash on me ko kan aye
Hennessy on the way
Maa order lọ ọmọ aye!
I go splurge you all my pay
Na legit ko n ṣe ase
Order anything wey you want, girl, it's alright
Ilashe waterway
Splash on me ko kan aye
Hennessy on the way
Maa order lọ ọmọ aye!
I go splurge you all my pay
Na legit ko n ṣe ase
Order anything wey you want, girl, it's alright
Swear that you don't know what we are doing here
Abi no be free boat wey you use reach here?
Swear, say you no feel all the doings here
You don enjoy finish you come dey lose interest
You no e don finish to ba le mu mi bẹẹ
Baby inu mi ma dun to ba le fun mi jẹ, baby!
Who goes there? Le le
When money full wallet? Eleyii? o pọ sẹ!
Tell me wetin bọbọ no get
Ilashe waterway
Splash on me ko kan aye
Hennessy on the way
Maa order lọ ọmọ aye!
I go splurge you all my pay
Na legit ko n ṣe ase
Order anything wey you want, girl, it's alright
But you've been keep me waiting
When your legs should've been shaking, shaking
You're my number-one rating
Shouldn't be me that you are delaying
Playing games with
Eleyii nasty
She no be catfish, kele like bad bitch, as we de for bar beach, oh baby
Lo ko mi tanṣo
Lẹ mọ mi jẹ a jo, you know the parol
You con dey move slow
Fi sẹnu bi Harmonica
Ko le kowo mi lọ, mo maa gbe wa, e sure
Ilashe waterway
Splash on me ko kan aye
Hennessy on the way
Maa order lọ ọmọ aye!
I go splurge you all my pay
Na legit ko n ṣe ase
Order anything wey you want, girl, it's alright
Uploaded by: Abigail • Upload date: 10/21/2025