Don’t be confused by the title of this track, “All The Smoke.” Phyno is addressing the internal conflict within his mind. At times, he feels the urge to fight and confront others; other times, he longs for the love that every human needs. There are moments when he desires complete solitude.
The track has a peaceful vibe, making it perfect for self-reflection and evaluation. Listen to this when you are immersed in your thoughts, surrounded by a metaphorical ‘cloud of smoke.’
See lyrics
[Intro]
No harm, no harm
No settle make e dey go hard
No take am, Okene, e no hard
All this things, e dey make me dey go high
[Verse 1]
Takes a lot L to get a W
And conquer anything wey go dey trouble you
Living everyday, just because we no dey shout for dem face, dem talk say we no dey audible
See everyday I pray to God for wisdom
I no fit forget where me I come from
Ife m buzi bụkwa ebube Ndị Nsọ
So, if they cut my wings, I go still lift off
[Pre-Chorus]
See this thing, this thing wey dey worry me
I'm on my lane, no dey hurry me
Cos I want to live life normally
No ladies temptation conquer me
This thing, this thing dey bother me
Kpochaa, zachaa, put am under me
And kpuchite the boy when they come for me
[Chorus]
Ahh, ehh
Sometimes, I want all the smoke
Sometimes, I want all the love
Sometimes, I wan dey alone
Sometimes, I just want hope
See, sometimes, I want all the smoke
Sometimes, I want all the love
Sometimes, I wan dey alone
But, I just want peace of mind
No harm, no harm
No settle make e dey go hard
No take am, Okene, e no hard
All this things, e dey make me dey go high
No harm, no harm
No settle make e dey go hard
No take am, Okene, e no hard
All this things, e dey make me dey go high
[Verse 2]
I'm allergic to bullshit
Man still real to be acting all these full script
Calm back down when I'm making all these blueprint
Lead the way, so make you follow my footprint
I'm a grandson, make dem no as me who's this
G-T-F who wan throwing up my deuces
Test the boy, men ga-efokwalụ gị oxy
Give my all, me I no de give excuses, excuses
[Pre-Chorus]
See this thing, this thing wey dey worry me
I'm on my lane, no dey hurry me
Cos I want to live life normally
No ladies temptation conquer me
This thing, this thing dey bother me
Kpochaa, zachaa, put am under me
And kpuchite the boy when they come for me
[Chorus]
Ahh, ehh
Sometimes, I want all the smoke
Sometimes, I want all the love
Sometimes, I wan dey alone
Sometimes, I just want hope
See, sometimes, I want all the smoke
Sometimes, I want all the love
Sometimes, I wan dey alone
But, I just want peace of mind
No harm, no harm
No settle make e dey go hard
No take am, Okene, e no hard
All this things, e dey make me dey go high
No harm, no harm
No settle make e dey go hard
No take am, Okene, e no hard
All this things, e dey make me dey go high
Uploaded by: Nnamdi • Upload date: 1/21/2026