‘Protect my grind, keep bad energy away, don’t let anyone block my blessings or steal my pay’ is Omah Lay’s prayer in “Talking to God.” Hard work needs divine backup when people are ready to sabotage your progress. He’s chasing money wherever it shows up because money makes a man finer. This should be your sign to ask God to step in and protect what you have worked for.
Oh Lord
If I no make money na wetin I gain
I dey hustle pass the boys for highway
Omah Lay
No let them stop reign
No let bad man cut my game
No let sinner man come my way
No let big oga chop my pay
Me I dey run my race
Anywhere owo dey I dey
Anywhere good music dey I dey
Anywhere the sound sound dey I dey
Me I woowor
Say the boy dey work work oo
Na money wa be fine bobo bobo
Me I woowor
Say the boy dey work work oo
Na money wa be fine bobo bobo
Na money wa be fine bobo bobo
Na money wa be fine bobo bobo
Na money wa be fine bobo bobo
Me I woowor
Say the boy dey work work oo
Na money wa be fine bobo bobo
Na money wa be fine bobo bobo
Na money wa be fine bobo bobo
Na money wa be fine bobo bobo
Uploaded by: Enobong • Upload date: 1/23/2026
More Songs by Omah Lay
BMF
Sarz, Fireboy D...
Mademoisel...
Sarz, ODUMODUBL...
Happiness
Sarz, Asake, Gu...
Grateful
Sarz, WurlD, Nd...
