Ayra Starr wants you to know your worth and live life on your own terms with “Sability.” The title plays on “sabi,” meaning to know, so sability is all about knowing what you bring to the table. In this Afropop song, she celebrates success and confidence after overcoming self-doubt. So, stop waiting for permission to shine. Your potential is already there; now trust it.
[Intro]
London (London)
[Verse 1]
E n lę oh
Greet everybody for here oh
Padi jo shey shey pęlę oh
Mo ti so funwon tęlę oh
Belle oh
Deliver like I get belle oh
Dem say I dey go cele oh
Dem say I dey go cele oh
[Pre-Chorus]
Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweety passy amala ketu
Shinji Kagawa
Jesu kristi loba wa
Got them falling yakata
You know as e sabi girl dey do
[Chorus]
Sabi oh, oh-oh (Come on, come on)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh
Sabi oh, oh-oh (Come on, come on)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh (Oya na)
[Instrumental Break]
[Verse 2]
Oni reason
Oni reason why dem dey call me oloyin
While you beefing, I'm still lеading
Kill anything I no fit miss
You no go fit in my shoes
High fashion, Jimmy Choo
Wanna sip some jin and juice
Tomorrow will bе okay
[Pre-Chorus]
Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweety passy amala ketu
Shinji Kagawa
Jesu kristi loba wa
Got them falling yakata
You know as e sabi girl dey do
[Chorus]
Sabi oh, oh-oh (Come on, come oh)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh
Sabi oh, oh-oh (Come on, come on)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh (Oya na)
[Instrumental Break]
[Outro]
Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweety passy amala ketu
Shinji Kagawa
Jesu kristi loba wa
Got them falling yakata
You know as e sabi girl dey do
Uploaded by: Sifon • Upload date: 1/27/2026
More Songs by Ayra Starr
In The Lig...
Johnny Drille, ...
Wami
Niniola, Akeem ...
Ozumba Mba...
Reekado Banks, ...
Calm Down
Rema, Selena Go...
Ozumba Mba...
Reekado Banks, ...
Forever
Chike, M.I. Aba...
Who’s Dat ...
Ayra Starr, Rem...
