Joeboy Drops “Count Me Out” in His Album
“Count Me Out” is an introspective Afropop track by Joeboy from his 2021 album “Somewhere Between Beauty & Magic”. It was the last song recorded for the album and serves as an intro, representing a personal triumph over self-doubt and critics.
The song is about achieving what was thought impossible, recognizing one’s potential, and finding joy and celebration in that realization. The song discusses his personal achievements, setting the tone of victory and self-belief.
See lyrics
I know sey you dey think say me I no fit
You think sey me I no reach
But I see say you no notice
But I stand fit
Dem go talk
Dem fit to yarn all they wanna say
But I no send the nonsense
I'm too blessed
God dey my side so you can't stress me
As I reach here e be like magic
I know you don't understand it ye
I drop hit
I drop smash hit
And na so e go dey
I'm never stopping ye
As I reach here e be like magic
I know you don't understand it ye
I drop hit
I drop smash hit
And na so e go dey
I'm never stopping ye
Now you see me 'pon your television
Everything I do na their motivation
Good vibes and celebration
Keep it moving with determination
So ke ma lo wa o
Shine bright you can see from afar o
You can't hold me down mo ma ja o
Mo ma ja o ja o ja o
Sey you no fit count me out
So you no fit count me out
Just because I no dey shout doesn't mean I don't know what I am about ye
No fit count me out
Motherfucker no fit count me out
'Cause I no dey shout doesn't mean I don't know what I am about o na
Uploaded by: Enobong • Upload date: 10/27/2025