Run to Joeboy, not away from him, on “Runaway” from his 2021 debut album “Somewhere Between Beauty & Magic.” He’s pouring out his heart with one simple ask: don’t forget what you have when someone else tries their luck. Want to remind someone they’re still your choice? Stream “Runaway” now and let Joeboy speak for you.
[Verse 1]
Oh baby please stay abeg no runaway from me
‘Cause I dey think about you night and day day day
Gimme love omo na shere ye ye
[Pre-Chorus]
Girl I can’t deny
It’s a vibe anytime I look in your eyes
You hypnotising me and it’s not nice not nice not nice
Gimme love don’t you runaway from me
Don’t you runaway from me
[Chorus]
Ma Gbagbé o
Jowo ma gbagbé
If another come your way
You go tell am say no way
Ma gbagbé o
Jowo na gbagbé
If another come your way
You go tell am say no way
Oh ye oh ye ye ye ye ye ye ye
[Verse 2]
You dey gimme peace of mind
When na you I get your time
Iwo lo mu nu mi dun
When the raba no dey
You promise sey we go dey fine
This love o money can’t buy
‘Cause it’s something so divine
Oh, quédate conmigo
[Pre-Chorus]
Girl I can’t deny (can’t deny you)
It’s a vibe anytime I look in your eyes (in your eyes o)
You’re hypnotizing me and it’s not nice not nice not nice
Gimme love don’t you runaway from me
Don’t you runaway from me
[Chorus]
Ma Gbagbé o
Jowo ma gbagbé
If another come your way
You go tell am sey no way
Ma gbagbé o
Jowo na gbagbé
If another come your way
You go tell am sey no way
Oh ye oh ye ye ye ye ye ye ye
Uploaded by: Enobong • Upload date: 1/27/2026
