“Believe Me” feels like a raw plea for trust, right when a relationship is on shaky ground. The singer isn’t hiding; he’s putting it all out there. He’s been honest.
He wants to be seen, to have his love recognized. The sound swells, picking up a bit of hope, even while the words stay vulnerable.
If you’ve ever felt like nobody noticed how hard you were trying, this one hits home. It’s both a confession and a hand reaching out: “I’m here. “Believe Me.”
See lyrics
What have you done to me
I no know oh yeah
What have you done to me
I no know
Believe me
Believe me
Believe me
E gats be you
I need you
I need you for my family
Believe me
Believe me
Believe me
E gats be you
I need you
I need you for my family
It must be you
It must be you o Anwuli
I need you
I need you for my family
It must be you
It must be you o Anwuli
I need you
I need you for my family
Oh baby o
Been in love with you for days
I don dey wait you for so long
Shomo
I'm crazy o
I'm crazy over you
Na wetin man go do to make you know
Wetin you wan believe if you no believe me
I will not deceive do not deceive me
And my love go pass the love you give me
If I fall your hand abeg delete me
Wetin you wan believe if you no believe me
I will not deceive do not deceive me
And my love go pass the love you give me
If I fall your hand abeg delete me yeah
What have you done to me
I no know oh yeah
What have you done to me
I no know
Believe me
Believe me
Believe me
E gats be you
I need you
I need you for my family
It must be you
It must be you o Anwuli
I need you
I need you for my family
My pretty pretty
My pretty pretty
Make I give you my name
Oya follow me let's go
Bend down low
Follow me make we go
My pretty pretty
My pretty pretty
Make I give you my name
Oya follow me let's go
Bend down low
Follow me make we go
Wetin you wan believe if you no believe me
I will not deceive do not deceive me
And my love go pass the love you give me
If I fall your hand abeg delete me
Wetin you wan believe if you no believe me
I will not deceive do not deceive me
And my love go pass the love you give me
If I fall your hand abeg delete me yeah
Uploaded by: ifesonye • Upload date: 10/28/2025