Joeboy’s “Hey Father” is a touching track. In the song, Joeboy opens up to his Spiritual father about needing guidance and clarity in a world full of noise and pressure. The hook: “Hey Father, shine your light on me, open my eyes so I can see,” sounds like a prayer for direction and protection. Joeboy not only celebrates success but also wrestles with what comes with it.
How many times I go talk am
I no do cock and bull
If I wan fall, I recover
When nobody send, it's cool
Dem be wan dey whine me
But they misunderstood
Who work and pray go dodge ekwensu
Been that way for days
So wetin?
Why you hating?
Celebrating, all my wins
I am motivating, while you wasting time
We no dey on top of the same thing
I am fornicating, God save me
Dem dey find me, dem no go catch me ah, ohh yhh
I no dey beg nobody to love me ah
Hey Father
Shine your light on me
Open my eyes o, so I can see
Ye, hey Father
Shine your light on me
Open my eyes o, so I can see
What do they want from me
What do they need from me
I don see something
Counting all my money
You wan kon dey block my bag
God go punish you
Olohun dey go get issue
Walahi, I go rubbish you
You go need tissue
Zazu go reason you
Zeh ko to zeh ri o ah
So wetin?
Why you hating?
Celebrating, all my wins
I am motivating, why you wasting time
We no dey on top of the same thing
I am fornicating, God save me
Dem dey find me, dem no go catch me ah, ohh yhh
I no dey beg nobody to love me ah
Hey Father
Shine your light on me
Open my eyes o, so I can see
Ye, hey Father
Shine your light on me
Open my eyes o, so I can see
Uploaded by: Enobong • Upload date: 2/3/2026
