Joeboy turned his depression and career fears into “Baby,” the lead single from his “Love & Light” EP. The song expresses deep affection and devotion, inspired by a friend’s relationship. Behind the romantic lyrics is Joeboy’s real struggle with his future, hoping music would work out so he wouldn’t end up stuck in a nine-to-five. Sometimes love songs carry a heavier weight than they seem.
What I fit do to get your love
Girl, I don' give you all I got but it's not enough for you
Shey you fire me catapult of love
Na why be say I no fit get enough of you
Wetin be that
Nothing I can't do
For ma baby
Ma bebe
Anytime wey you need me come through
Mo ma sare
Ma sare wole
Wetin be that
Nothing I can't do for ma bebe
Ma bebe
Ma shawty oreke
Ma bebe ma bebe eh
Baby shey you dey for me
As I dey for you
Baby shey you dey for me
As I dey for you
Wetin be that
Nothing I can't do
For ma baby
Ma bebe
Anytime wey you need me come through
Mo ma sare
Ma sare wole
Wetin be that
Nothing I can't do for ma bebe
Ma bebe
Ma shawty oreke
Ma bebe ma bebe eh
What you wanna do girl
Where you wan go
'Cos anywhere you go, girl
I go follow go
'Cos I like the way you back it up
The way you go down low
And that's the reason they be hating on you, who are those
Baby you the baddest
Step on the dance floor and show your madness
I will be your king
You will be my royal highness
Out of all the girl them you are the flyest
Baby shey you dey for me
As I dey for you
Baby shey you dey for me
As I dey for you
Joe, Joe, Joeboy 'pon dat!
Oxygen mix
Uploaded by: Enobong • Upload date: 2/4/2026
More Songs by Joeboy
All Of You
Davido, Young T...
Pawo
BhadBoi OML, Ka...
