“ODUMODUBLVCK” goes the humor way with hysterical lyrics in “TOO SPOILT.” According to him, he has settled into a soft life and only desires to spend his money on his lover. He is so disconnected from anything stress-inducing that he doesn’t even care to chase after titles in the music industry.
I am too spoilt
Orishirishi
Yeah
Come on
I am too spoilt
I just need my nails done
Primary 2 boys and girls
All of them they wan see my test scores
(They don't)
They don't know that
She is so gone
My shima shopping be like
She dey ship drugs
Grizelda
Blanco
Pablo
Chapo
All of una money no fit shake us
E no fit feed dog
Cause I don hammer
Wetin remain na to spoil the person daughter
She no fit do bad
She know say kala own
Na dollar dollar
Mutilate naira (spend)
Cause I don hammer (spray)
Me and my producers
We pray at desame time (burst my head)
Because this gbedu be like say we dey go shrine (cast and bind)
Dial my line
Call my wife
Permit her shine (kabush kabash)
She no dey mize
Buy am
Baby you too dey swipe
I buy am moto (boss)
But I no let am drive
Even when we dey fuck
Brother
I no dey let am whine
Camo (chai chineke)
I no grind (Jesus)
I no dey let hustle (god)
Struggle
My money no need advice
I am too spoilt (ewo)
I just need my nails done (halelele now now)
Primary 2 boys and girls
All of them they wan see my taste buds
(They don't)
They don't know that
She is so gone
My shima shopping be like
She dey ship drugs (halele)
Grizelda
Blanco
Pablo
Chapo
All of una money no fit shake us
E no fit feed dog
The way I dey roll right now
Like say I was born with a golden spoon (chaw)
My parole is giving big boy
They go think say na me born tycoone (how)
For the mall I go two two
Ask tobi
Na the lifestyle boo
We no want any of their fake title
Commot for here
I go price you too
Dan uwarsu
Wetin remain na to spoil the person daughter
She no fit do bad
She know say kala own
Na dollar dollar
Mutilate naira (spend)
Cause I don hammer (spray)
(Burst my head
Promise and fail I no dey
Cast and bind
Permit her shine
Kabush kabash
Cause I don hammer)
Uploaded by: Itoro • Upload date: 11/6/2025
More Songs by ODUMODUBLVCK
Snakes
ODUMODUBLVCK, R...
Her Presen...
ODUMODUBLVCK, R...
Who? (Na M...
ODUMODUBLVCK, R...
Very Big B...
ODUMODUBLVCK, R...
Vanity
ODUMODUBLVCK, R...
Finesse
ODUMODUBLVCK, R...
Carry
ODUMODUBLVCK, R...
