Olúwa Jọ̀ from Mr Eazi’s album, The Evil Genius, is a deeply personal and spiritual track that finds the artist reflecting on life, success, and divine guidance. Sung partly in Yoruba, the song’s title translates to “Lord, have mercy,” setting the tone for a heartfelt conversation with God. The beat is calm and soulful, built around gentle chords and light percussion. Mr Eazi’s delivery feels honest and introspective, showing a side of him that’s more vulnerable than boastful. Olúwa Jọ̀ is one of the album’s most emotional and reflective moments.
[Intro]
Tosin, good morning
Once again thank you
I just woke up to see a standing order again
May the Lord stand for you in Jesus Name
[Verse]
Tell my mummy sey I go bare the cost
Tell Deborah sey enough is enough
My friends tell me I don change 'cause I no dey pick their call
Some vex for me 'cause I unfollow them for Instagram
E be hard to know person wey love me for real
Swear to God, I feel lonely with people around me
I get problems I dey face, tell me na who I go yarn?
My pastor say e go pray as long as I send am cash
[Chorus]
Olúwa Jọ̀
Wa gbemi soké, titilai
Olúwa o
Ma ju mi sile, lai lai
Olúwa Jọ̀
Wa gbemi soké, titilai
Olúwa o
Ma ju mi sile, lai lai
Uploaded by: Blessing • Upload date: 11/11/2025
More Songs by Mr Eazi
Holiday
Masterkraft, Fi...
If E No Be...
Reminisce, Mr E...
Calm Down
Spinall, Mr Eaz...
On D Low
T.I Blaze, Mr E...
Ohema
Spinall, Mr Eaz...
Jejely
Korede Bello, M...
Baby This ...
Mr Eazi, emPawa...
Ògógóro No...
Mr Eazi, emPawa...
I No Go Gi...
Mr Eazi, emPawa...
