In “Most Wanted”, Zinoleesky isn’t bragging; he’s simply telling his truth. The song speaks from the mind of someone who has worked hard, faced doubts, and now stands as a symbol of success and grace. You can hear the pride in his tone, but there’s peace behind it, just like he is finally comfortable with who he has become.
My light turn like (my light turn like)
(Whoa-oh, ooh-whoa, woah)
(Whatever you want)
(Nipkeys, Nipkeys)
Can't touch me, I feel anointed (can't touch me, I feel anointed)
Living a five star life, man be like wanted (five star life, man be like wanted)
No problem, we get it sorted (no problem, we get sorted)
Girlies go down one time, if I say "I want head"
Nigga ain't trying, say they know I rugged
Hunter fit to be the hunted
Touch down like the most wanted
Touch down like the most wanted
Ask about Zino' anywhere, dem dey feel me, hundred
Anytime wey we drop, wọn jẹ
Touch down like the most wanted
Touch down like the most wanted
Hm, dey my body oh, I no fit lie you
Better no try me, ọmọ, I fit kpai you
I dey lodging, ọmọ, I fit fly you
I'm legit, ọmọ, I feel fly
Say me, I go do anyhow 'cause Baba go dey my side
2:30, ọmọ, we dey outside (ọmọ)
They want make my boat just capsized
But, Baba God dey my side
They don't wanna see me in this bitch
They know I'm really rich
They wanna see me in the 'Rrari
They don't even know if I guide, uhn
Ah-they made a post on Instagram
Tryna hinder glory mi (hinder glory mi)
Even though, dem no know story mi (dem no know story mi)
Adigun, leave them, what mama sọh fun mi (what mana sọh fun mi)
They wish they could kill me, I see many jealousy (many jealousy)
Tell my nigga "bámi gbè Hennessy"
Rọrá broda, máku nitori mi
Hm, èmi RudeBoy
Most wanted bi crude oil
Say dem know I dey do much
It's like 411, I'm too clutch
Nigga ain't trying, say they know I rugged
Hunter fit to be the hunted
Touch down like the most wanted
Touch down like the most wanted
Ask about Zino' anywhere, dem dey feel me, hundred
Anytime wey we drop, wọn jẹ
Touch down like the most wanted
Touch down like the most wanted
Hmm, dey my body oh, I no fit lie you
Better no try me, ọmọ, I fit kpai you
I dey lodging, ọmọ, I fit fly you
I'm legit, ọmọ, I feel fly
Say me, I go do anyhow 'cause Baba go dey my side
2:30, ọmọ, we dey outside (ọmọ)
They want make my boat just capsized
But, Baba God dey my side
They don't wanna see me in this bitch
They know I'm really rich
They wanna see me in the 'Rrari
They don't even know if I guide, uhn
(Nipkeys, Nipkeys)
Uploaded by: Nnamdi • Upload date: 11/12/2025
More Songs by Zinoleesky
NO MORE CO...
Rexxie, Zinolee...
Ginger Me
Rexxie, Zinolee...
