Olamide celebrates his notorious and resilient persona from the jungle to global success in “Gaza”. The lyrics portray a defiance of societal expectations and a return to his “zanga” or street origins, where the environment is metaphorically referred to as “Gaza” due to its intense nature. He boasts about his enduring bad boy image, staying true to himself despite fame, and not following trends.
[Pre-Chorus]
Man a straight from the jungle
So man gast steady dey para oh
Smoking like a fat a joint wey dem mole for shaba oh
And I no send nobody, I'm from the zanga oh
Come see wahala oh
Dem say we dey Gaza oh
[Chorus]
Gaza (Gaza)
We dey Gaza oh (Gaza)
Gaza (Gaza)
We go Gaza oh (Gaza)
Me I no send nobody I go Gaza oh (Gaza)
Come see wahala oh
Dem say we dey Gaza oh (Gaza)
[Verse 1]
Anybody to ba bẹ (Gaza)
Anobi lo ma bẹ (Gaza)
Ẹlẹjẹ ni legend (Gaza)
Ọmọ’ya mi sho ti get? (Gaza)
Bad boy till the end (Gaza)
And we no dey follow trend (Gaza)
Gb'ọmọ mẹrin s'ori bed (Gaza)
Notorious till my last breath (Gaza)
Before the money we stack (Gaza)
Dem tell us make we pack (Gaza)
Now they all wanna come back (Gaza)
Hey, wanna link in pack? (Gaza)
Big propeller (Gaza)
Gbe gbo ṣenu bi Fela (Gaza)
Ta lo fẹ tọku la (Gaza)
Ẹgbọ ta lo ko wọn wa (Gaza)
Le wọn
[Pre-Chorus]
Man a straight from the jungle
So man gast steady dey para oh
Smoking like a fat joint wey dem mole for shaba oh
And I no send nobody, I’m from zanga oh
Come see wahala oh
Dem say we dey Gaza oh
[Chorus]
Gaza (Gaza)
We dey Gaza oh (Gaza)
Gaza (Gaza)
We go Gaza oh (Gaza)
Me I no send nobody I go Gaza oh (Gaza)
Come see wahala oh
Dem say we dey Gaza oh (Gaza)
[Verse 2]
Ara nkan Gaza (Gaza)
No go dey send me aza (Gaza)
Mi n shey Mr Money (Gaza)
Emi kọ mo kọ Nzaza (Gaza)
Ọga embago (Gaza)
O kan ra bi El Chapo (Gaza)
Ti n ba nawo, mi o n collabo (Gaza)
Boya kan lọ yawo Lapo (Gaza)
On Colos (Gaza)
And I gat too many models (Allah)
'Cause I gat too many foes (Allah)
I can take away their sorrows
Bless their soul
May Allah rest their soul
Jah knows these niggas holes
I know original bone killers on the throne
If you mess with my bag then you mess with the bros
Ma fuck baba ẹ up
Uploaded by: Sifon • Upload date: 11/12/2025
