From the very first second, “Consistency” is the first song on the debut album of the singer. The track doesn’t walk into your ears; it storms in. Magixx isn’t just singing a song here; he is declaring his arrival, his hunger, and his refusal to slow down.
This track reflects his journey of growth, ambition, and self-belief. Magixx uses his lyrics to speak to anyone chasing dreams, reminding listeners that progress isn’t always flashy but meaningful.
See lyrics
Consistency agility
Sey them be doubt my ability
But right now, sey them dey feeling me
Consistency agility
Sey them be doubt my ability
But right now, sey them dey feeling me
And all those tears I cried
Didn't know that I'll be so blessed
Brother man I feel blessed
Brother man I'm so blessed
And plenty devils in my life
Tryna make me feel less o
Tryna make I feel less
Trying to make I feel less
And nobody ooo
Nobody nobody, fit relate ooo
And nobody ooo
Nobody nobody, fit relate ooo
Na only me know where I'm going to
Tryna hold my tears while I write these song
Cause plenty Dan sup wey I no fit talk
Because na me Dey for me
When nobody Dey for me
2020 was the goal
It was a sad day mama had the stroke
So many demons wey Dey fight for me souls
But I stay strong cause Baba God know
Because me know for my life
Sey me a gon be special one
So me no Dey fright
So I put in the grind and work
Tell my papa sey everything so soft ooo
Consistency agility
Sey them be doubt my ability
But right now, sey them Dey feeling me
Consistency agility
Sey them be doubt my ability
But right now, sey them Dey feeling me
And all those tears I cried
Didn't know that I'll be so blessed o
Brother man I feel blessed
Brother man I'm so blessed
And Plenty devils in my life
Tryna make me feel less o
Tryna make I feel less
Trying to make I feel less
And nobody ooo
Nobody nobody, fit relate ooo
And nobody ooo
Nobody nobody, fit relate ooo
Na only me know where I'm going to
Uploaded by: Nnamdi • Upload date: 11/19/2025