Sempe is a song that feels like a gentle hug on a slow evening. Magixx pours his heart into a rhythm that celebrates pure, intentional love, the kind that isn’t rushed or confused, but soft, caring, and beautifully certain. The track is that love song that truly believes in love.
The Artist sings with a tenderness that shows he is not afraid to express devotion. He wants love that stays, love that isn’t halfway or part-time.
See lyrics
Tell me what I've not seen before for my life
No be chise many man want to see me fall
My brother dem wan see me fall
As long as the outcome is income
I Dey for my grind
And I know all fingers them are not equal
My brother we are not equal se
Them no fit try, and they cannot deny
Sey na Jah blessing cover me
And I know that is all I need
No come Dey whine
Tonight we getting high
Celebrate my wins properly
Cause tomorrow is not promised
Them no fit stop my run
Run run
Me I can stop
Stop stop
We no dey the same catty oo
Wo mo lorun to n Dabira
Holy Ghost fire burn burn burn
Kinihun loba eran ran ran
We no dey the same catty oo
Emi omo ologo to n dabira ooooo
The way me live my life
I dey like to dey live with style oooo
Me I go laugh, I go dance
Magbomo till the day I die
Omo sey na nobody go tell me
How to live my life ooo hmmm
No be lie ooo, hmmm
Ooohh ohhhh ohhhh
Malo fori bebe
When we dan dey for the streets
Oti pepe
All of those wey wanna be me
Wan ti Sempe ooooo, hmmm hmmm
If them want to try me gan gan aso
Wheel barrow no be keke
Pass the kpo, or pass the booze make we meze
All of those wey wanna be me
Wan ti sempe ooo, ohhh ohhh
C Ronaldo
Them no fit try, and they cannot deny
Sey na Jah blessing cover me
And I know that is all I need
No come Dey whine
Tonight we getting high
Celebrate my wins properly
Cause tomorrow is not promised
Them no fit stop my run
Run run
Me I can stop
Stop stop
We no dey the same catty oo
Wo mo lorun to n Dabira
Holy Ghost fire burn burn burn
Kinihun loba eran ran ran
We no dey the same catty oo
Emi omo ologo to n dabira ooooo
Uploaded by: Nnamdi • Upload date: 11/20/2025