Magixx’s “Konibaje” is one of those records that feels like a warm balm on the spirit, a reminder that even in the chaos of life, grace still stands tall. Coming from an artist who has carved a lane built on softness, intentionality, and soulful sincerity, the track carries the emotional maturity of someone who has seen both the weight of expectation and the miracle of survival.
Magixx sings from a place where vulnerability meets resilience, reflecting a mindset shaped by his Lagos upbringing, his spiritual grounding, and his journey through the ever-demanding world of afropop.
See lyrics
So many nights, so many days
Wey me I hustle steady pon repeat
Just so my mama go fit to walk again
Just sey papa go fit Dey proud of me
Me no fit stop me no fit wait
Cause it's a lot wey Dey pon me plate
If no be money matter me no Dey hear
If no be kudi matter me no Dey hear
Them know me sey me I kala
Them no fit stop my ginger
Pray make my blessing shower
Make e Dey flow like river
Kilode wa to wan kan ra
Na turn turn my nigga
Me no really Dey bother
Cause e go sup for real
And Plenty oil Dey my head
That is all I know
Lola pe ko ni baje oshey ni mo fi bo sogo
And if I see you doing well
Sey we go chop knuckle
Plenty oil Dey my head oshey
Konibaje oshey yeah
Life is a journey you see
Can't fuck with my energy
Cannot take my energy
Cause a man stay down and you see
Gats thank Jah for trees and more
Even if you blind you can see
E could be all gone in a blink
Omogo de Le mi
So I sip my Hennessy
And light up the place biti ishano
Them know me sey me I kala
Them no fit stop my ginger
Pray make my blessing shower
Make e Dey flow like river
Kilode wa to wan kan ra
Na turn turn my nigga
Me no really Dey bother
Cause e go sup for real
And Plenty oil Dey my head
That is all I know
Lola pe ko ni baje oshey ni mo fi bo sogo
And if I see you doing well
Sey we go chop knuckle
Plenty oil Dey my head oshey
Konibaje oshey yeah
Uploaded by: Nnamdi • Upload date: 11/20/2025