Listen to this beautiful track as “Ayo Maff” delivers smooth romantic vibes on his new single “Lazy Baby.” This song snitches on his softer side as he delves into more intimate music storytelling. This laid-back Afrobeats love song captures affectionate moments sung with silky vocals over a relaxed production. The playful romantic anthem carries gentle melodies and heartfelt lyrics.
Mentally o mentally
I'm not ready o
I no get power
Kori ko mi yo
You know say nobody
Sabi my papa
So hold on to me
Ma jen shubu
Ah today I no wan do anything
Ah today I no wan do anything
365 days I've been hustling
But today I no wan do anything
Na eba dem no Dey warm am Omo
Alejo lowo ma fi alejo shere
Fuck my maths teacher Mr Wande
Pythagorus theory I never use am one day
I no do molly again
I don stop codine
I gbayi Lola igba Loni igba n lo
If only you can ready my heart
Ni tori e baby I'm hurt
Maybe later I go make you proud
I wrote this letter cause I've been sad
Ah today I no wan do anything
Ah today I no wan do anything
365 days I've been hustling
But today I no wan do anything
Na eba dem no Dey warm am Omo
DND dem no fit call am Omo
O baby Shey normal
O baby Shey normal
Shey normal
To ba Shey normal
Mo ma Shey normal
Uploaded by: Ene • Upload date: 1/5/2026
