“Commas” released in 2024, is a highly energetic Afropop song about overcoming life’s challenges with confidence and faith. Ayra Starr uses the metaphor of commas (representing zeros) in her bank account to declare her wealth and thriving career. She urges listeners to cut off negative energy and trusting one’s own intuition, declaring, “Energy wrong, I log off”.
[Intro]
(Initiating rage process)
Oh
Oh no
Eh-yeah, eh-yeah
[Verse 1]
Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Original, no be parody
E no fit clear for your memory
Whether na winter or summer, ajeh
[Pre-Chorus]
Barbados, Havana, livin' life
See my fire burnin' bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me
[Chorus]
Energy wrong, I log off (Log off)
Mowa friendly and conscious (And conscious)
I'm allergic to isokuso
I'm not ready for confusion (No, no, no, no)
Dem telly me make I show love (Show love)
"Sability" oun gbona
Everything na connection
I'm not ready for confusion, oh
[Verse 2]
Things happen inside life
Draw tattoo, make I live my life
Dreams come true, if na fight
Fight the fight, make you no go tire
Fire dey go, fire dey go
You need to put your body and soul
Leave your worries alone
[Pre-Chorus]
Barbados, Havana, livin' life
See my fire burnin' bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me (Oh)
[Chorus]
Energy wrong, I log off
Mowa friendly and conscious
I'm allergic to isokuso
I'm not ready for confusion (No)
Dem telly me make I show love
"Sability" oun gbona (Oun gbona)
Everything na connection
I'm not ready for confusion (Confusion)
[Outro]
Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Eh-yeah
Eh-yeah, yeah-yeah (London)
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Uploaded by: Sifon • Upload date: 10/23/2025
More Songs by Ayra Starr
Feel Good ...
Ice Prince, M.I...
Gimme Dat
Ayra Starr, Wiz...
