BNXN Dropped a Banger Titled “Phenomena”
“Phenomena” is a single by Nigerian singer-songwriter BNXN that blends tropical house and Afrobeats. The song is a celebration of his success, confidence, and extraordinary moments in life, with lyrics that express both personal triumphs and the thrill of being in the spotlight.
The lyrics revolve around the theme of “living in the moment,” celebrating personal achievements, and experiencing life’s “phenomena”. BNXN describes it as being about being “unstoppable” and the sacrifices and thrills of success.
See lyrics
[Verse 1]
Tell me wetin dey sup, ki n to so pe mo n bo
Anytime we dey ball, we dey order oscroh
"Do you got this on lock?" Mo ma n so pé on God
Let 'em know that we outside
Everyday is on lock
[Pre-Chorus]
Ṣìnà fẹ́rẹ̀ẹ́ fẹ́, ṣìnà binti (Ah)
O n so kenkele with your bikini (Ah)
Please remember me, please remember me
Just do that for me baby (Do that)
[Chorus]
If I no drop shingbain, má fọ
I'm fine, you should know
Shebi emi ṣ'ọmọ ológo
Evian, e go flow
Phenomena sef she no know
But na so e dey go, ṣ'o mo owo ti mo n pa for onе show?
Mmm, you no go fit know
If I no drop shingbain, má fọ
I'm fine, you should know
Shebi emi ṣ'ọmọ ológo
Evian, е go flow
Phenomena sef she no know
But na so e dey go, ṣ'o mo owo ti mo n pa for one show?
Girl, you no go fit know
[Verse 2]
This is the best moment of my life, oh
If the government e come like oh
Make dem legalize loud for this side oh
Imagination go wound me oh
Fa-mi-re-do-so-mi-re-do
Ileke gan like e trumpet, oh
Baby if we come date e perfect, oh
Imagination go wound me, oh (Ah)
[Pre-Chorus]
Ṣìnà fẹ́rẹ̀ẹ́ fẹ́, ṣìnà binti (Ah)
O n ko kenkelene with your bikini (Ah)
Please remember me please remember me
Just do that for me baby
[Chorus]
If I no drop shingbain, má fọ
I'm fine, you should know
Shebi emi ṣ'ọmọ ológo
Evian, e go flow
Phenomena sef she no know
But na so e dey go, ṣ'o mo owo ti mo n pa for one show?
Mmm you no go fit know
If I no drop shingbain, má fọ
I'm fine, you should know
Shebi emi ṣ'ọmọ ológo
Evian, e go flow
Phenomena sef she no know
But na so e dey go, ṣ'o mo owo ti mo n pa for one show?
Girl, you no go fit know
Uploaded by: Enobong • Upload date: 11/14/2025