Chike’s song “Tell Am” exudes confidence and energy about success, self-belief, and the rewards of hard work. In the track, Chike shares his journey of maintaining focus despite facing doubts, ultimately standing tall as a testament to the power of persistence. The song’s bold nature is filled with motivation and a hint of swagger, showcasing a different side of Chike beyond his typical love songs.
[Intro]
Uhhh, yeah-yeah
[Verse 1]
Let the night fade away (Fade away)
I wanna see her, I wanna see her tomorrow (See you tomorrow)
My body no fit stay one place
Anytime, anytime, anytime wey I see her pass by
[Pre-Chorus]
Fine girl wey no get comma
Asampete o nwayi oma
I don make up my mind for the matter
No going back again, going back again
Fine girl wey no get comma
I dey love my friends when they call me a dreamer
I don make up my mind for the matter
I wanna know
[Chorus]
Make una help me tell am o (Tell am o, Tеll am o)
That I really love am o (Love am o, Lovе am o)
Say we go marry each other (Ibeji, Ibeta)
That I want it all with you
That I want it all with you
Make una help me tell am o (Tell am o, Tell am o)
That I really love am o (Love am o, Love am o)
Say we go marry each other (Ibeji, Ibeta)
That I want it all with you
That I want it all with you
[Verse 2]
Give me love make I own
Make I carry you come my world
And if you come no letting go
And if you come no catching cold
I get a skill wey I like to show
Bad guy with a heart of gold
I don tell you now you know
I can’t keep this on a low
[Pre-Chorus]
Fine girl wey no get comma
Asampete o nwayi oma
I don make up my mind for the matter
No going back again
Going back again
Fine girl wey no get comma
I dey love my friends when they call me a dreamer
I don make up my mind for the matter
I wanna know
[Chorus]
Make una help me tell am o (Tell am o, Tell am o)
That I really love am o (Love am o, Love am o)
Say we go marry each other (Ibeji, Ibeta)
That I want it all with you
That I want it all with you
Make una help me tell am o (Tell am o, Tell am o)
That I really love am o (Love am o, Love am o)
Say we go marry each other (Ibeji, Ibeta)
That I want it all with you
That I want it all with you
Uploaded by: Nnamdi • Upload date: 1/29/2026