“So Fine” is a track by “Crayon” for a delectable muse whom he admires so much that he doesn’t think it possible to ignore her calls. He refers to her as someone so fine and sweet. This is a beautiful love letter that will make you want to fall in love.
Ooh, yeah wawawa oshey
Babyfresh on the beat giving dem all
Yeah, yeah, yeah, yeah
Call my number I go respond o we (I go respond owe)
You are enough eh eh
How dare me not to respond
Call my number I go respond o we (Girl I go respond owe)
You're enough owe
You gimme love wey dey sweet my body oh!
Bayi loving that your Pepe dance bayi
Omo to rewa bayi
Anything wey you I want to, I buy it oh oshey!
Bayi omo to rewa bayi loving that your Pepe dance bayi anything wey you want I buy it, buyyyy
So fine, why?
Nwanyeoma you scatter my head oh eh
So fine, why?
Nwanyeoma you scatter my head oh eh
Nwanyeoma come give me kiss oh (Nwanyeoma)
Wetin be this oh nwanyeoma
Pepper rest oh (Nwanyeoma)
Nwayor figure eight oh!
Nwanyeoma come give me kiss oh (Nwanyeoma)
Wetin be this oh nwanyeoma
Body rest o nwanyeoma
Whine dat waist biko answer
Eledami know my mind oh
Wey e bring you come my life oh
My heart full of rejoice oh (Omotorewa)
Wanna give you loving say
Na you go Dey touch my body
All night long baby for long oh baby say
Call my number I go respond owe (I go respond owe)
You are enough eh eh
How dare me not to respond
Call my number I go respond owe (Girl I go respond owe)
You're enough owe
You gimme love wey dey sweet my body oh!
(Wawawa)
So fine, why?
Nwanyeoma you scatter my head oh eh
So fine, why?
Nwanyeoma you scatter my head oh eh
Nwanyeoma come give me kiss oh (Nwanyeoma)
Wetin be this oh nwanyeoma
Pepper rest oh (Nwanyeoma)
Nwayor figure eight oh!
Nwanyeoma come give me kiss oh (Nwanyeoma)
Wetin be this oh nwanyeoma
Body rest o nwanyeoma
Whine dat waist biko answer
Bayi loving that your Pepe dance bayi
Omo to rewa bayi
Anything wey you I want to, I buy it oh oshey!
Bayi omo to rewa bayi loving that your Pepe dance bayi anything wey you want I buy it, buy
So fine, why?
Nwanyeoma you scatter my head oh eh
So fine, why?
Nwanyeoma you scatter my head oh eh
Uploaded by: Itoro • Upload date: 11/21/2025
