“Liar” is Erigga calling out a habit, not a person. The song doesn’t come from anger; it comes from disappointment. He approaches the track like someone who has seen truth bent too many times and decided to address it plainly. There’s no drama in his tone, just certainty.
Erigga’s intention is correction, not condemnation. He shows how lies damage trust and distort reality, creating cycles of disappointment and confusion. His delivery stays calm, which makes the message stronger; truth doesn’t need to shout.
See lyrics
Bobo you can lie oh
You can lie oh
Bobo you can lie oh
You can lie oh
Uncle you can lie oh
You can lie oh
Uncle you can lie oh
You can lie oh
I came here with a bullion van
Liar
You no know me I be chairman
Liar
Get buggatti outside hilux
Liar
Na me bring am come with four hilux
Liar
I just dey jamaica dey before na
Liar
My part wa where you think sey I learn am
Liar
Oya wait make I speak for you
Liar
Fire say fore can’t cold
Liar
I no dey wear fake chain I swear
Liar
You know me man of the year
Liar
Na me dey write songs give oga
Liar
I don blow you dey hate my success yaga
Haaaaaaaaa
Haaaaaaaaa
Haaaaaaaa
Haaaaaaaaa
If you feel me come to me
If you like it dance to this
Shake am shake am
Everybody make you dancia for this
Everybody go down up to this
Paper boy na the beat you know
Bobo you can lie oh
You can lie oh
Bobo you can lie oh
You can lie oh
Uncle you can lie oh
You can lie oh
Uncle you can lie oh
You can lie oh
No be stood you carry come
Liar
Without stood you carry go
Liar
You no hear sey me I do range
Liar
Too much chick I won go do cage
Liar
I no dey bleach I take god beg you
Liar
Na evidence of good living dude
Liar
All this artist no go kill me
Liar
Why your knuckles dey black like this
Liar
Behave mature na him bros dey use
Liar
When dey don see small girl seduce
Liar
14years come on you’re a big girl
Hmmm spread the legs dem very well
Liar
So you no come for the money
She only come for the body
Liar
Your body na atm machine
Liar
Pay the runs girl you too like osho free
Haaaaaaaa
Haaaaaaaaa
If you feel me come to me
If you like it dance to this
Shake am shake am
Everybody make you dancia for this
Uncle you can lie oh
You can lie oh
Uncle you can lie oh
You can lie oh
Baba *** no dey rule well again
Sambo no dey help us again oh
Our leaders no dey do well again
Sho nepa dey take us dey play
Anything wey you like make you do
If na g you won do make you do
So far money go come make you do
Ehn oya you mess your boo
Haaaaaaaa
Haaaaaaaaa
If you feel me come to me
If you like it dance to this
Shake am shake am
Everybody make you dancia for this
Uploaded by: Nnamdi • Upload date: 12/18/2025