“Nobody” is Erigga speaking from a place of clarity, not complaint. The song carries the mindset of someone who has learned, the hard way, that support is often promised but rarely consistent. Instead of sounding bitter, Erigga sounds aware, grounded in the truth that, at the end of the day, you mostly stand alone.
The track centers on self-reliance. Erigga reflects on moments when help didn’t come, when loyalty disappeared, and when expectations had to be adjusted. He exposes how people show love during success but disappear during struggle.
See lyrics
Abeg, I gat giv praise to God mehn
Gone me dis far
Ahhn ahhn abeg, paper
Its paper, Abeg.
Ogene oruno, sobure ohu noh
Oluwa drop ladder, I wan com meet u
For all d blessing u dey giv me
I wan come greet u, na bcos of u me and devil dey get issue, e wan buy my soul, with money wey long lyk tissue
Ofrukpe want perform, I report am.
But big bible dey insyd my three cutter
Spiritual bullet proof, wey be say dey no dey see
Dey want shoot buh na God be my odeshi
I get pay everyday mehn, forget month end
Make dem talk, na there shoki na im go shock dem
Dey look me lyk monkey, put for u, I dey look u lyk Banana how are u, I will chop u raw.
Nobody big pass God... at all at all
Nobody big pass God, at all at all
Nobody bigi pass my God oo at all at all
Nobody rich reach my God o, at all at all
Every morning wen I Wake up, I dey tank d Lord for blessing.
Anything my broda do me, I dey take am as a lesson
Na talent I carry come, buh see as e dey go
The kind money wey I get, go full three Ghana must go
So help me thank O Lord.
For all DAT He has done, so join me praise d lord(jeje)
For all DAT He has done(jeje)
So join me sing d praise(jeje)
Allah ah ah ah
Ogene oruno, sobure ohu no
Omo, No get am twisted o, its still ur boi erigga new money mehn
Nobody big pass God, u no understand?
We are loyal, let′s go to d church right nw
Uploaded by: Nnamdi • Upload date: 12/18/2025