“Oshe” by Joeboy is a vibrant song that embodies his signature smooth melodies and catchy rhythm. The song continues Joeboy’s tradition of mixing emotional sincerity with danceable production, showcasing his ability to craft tunes that resonate on both romantic and spiritual levels. Oshe expresses deep gratitude and appreciation for his romantic partner.
It's another day
Wey I dey see your face
I can't believe sey me and you go dey
Nobody
Finna take your place
Dem no fit understand the way you make me feel
Shey you know you too confam
Where you dey make I show your compound
Girl you got me feeling dumbfounded
And I'm happy that I found you
Shey you know you too confam
Where you dey make I show your compound
Girl you got me feeling dumbfounded
And I'm happy that I found you
Oshe eh Oshe eh Oshe
Oshe eh Oshe eh Oshe
Oshe eh Oshe eh Oshe
Oshe eh Oshe eh Oshe
Anything eey you want take oh
You leave me I go frustrate oh
You be the remedy to ma headache oh
You make a brother man wanna feel alright
Bamijo
Ma wo ju enibodi ko bami fo
Out of everybody ko seni to le
Fun mi lakan bale
To re re re
Shey you know you too confam
Where you Dey make I show your compound
Girl you got me feeling dumbfounded
And I'm happy that I found you
Shey you know you too confam
Where you Dey make I show your compound
Girl you got me feeling dumbfounded
And I'm happy that I found you
Oshe eh Oshe eh Oshe
Oshe eh Oshe eh Oshe
Oshe eh Oshe eh Oshe
Oshe eh Oshe eh Oshe
Uploaded by: Enobong • Upload date: 10/27/2025
