“Masterkraft” reminds us of heavy life lessons in his new song, “Hippopuray.” While mixing tough, gyrating beats, he reminds his fans and music lovers that everyone will get their turn to enjoy blessings. He recommends that they take each day as it comes, that they should never forget to enjoy the little things while at it.
Oh oh oh oh
Listen
Time na turn by turn
This life na turn by turn
Seasons come and seasons go
When cloud gather rain go fall
Sun dey shine and moon go come
Night go go and day go break
Never say never oh no no
Wetin God say go be, go be why
Bridge
Dem talk say you no fine
Ekwe
But your mama like am like that
Chop I chop make e go round
E no supposed to hard
This life na only once oh oh
Make sure say you enjoy yourself
As the music dey play dey go
Le the rhythm groove you darling
Chorus
Hippopuray
Eh oh (3x)
Hippopuray
Eh oh (3x)
Verse
And if you know my story you go give God glory
Because from Oshodi down to Abutе Meta
We dey rock foundation
Trеkking from Ajengunle
Handing in a molue
Form *** to Shogunle
Number one aromo boy don dey make sense
See the boy everywhere chey
Bridge:
Dem talk say you no fine
Ekwe
But your mama like am like that
Chop I chop make e go round
E no supposed to hard
This life na only once oh oh
Make sure say you enjoy yourself
As the music dey play dey go
Le the rhythm groove you darling
Chorus
Hippopuray
Eh oh (3x)
Hippopuray
Eh oh (3x)
Master
Make you move your body
This life no be small thing
*** check no dey bounce
Groove you
Uploaded by: Itoro • Upload date: 12/18/2025
More Songs by Masterkraft
Remember
Masterkraft, Ka...
LAI LAI
Masterkraft, Ta...
CAPTIVES
Masterkraft, CD...
Never Alon...
Masterkraft, Wa...
Holiday
Masterkraft, Fi...
Indomie (R...
Masterkraft, CD...
Finally
Masterkraft, Fl...
