Mandela by Mr Eazi is a smooth, reflective track that mixes Afrobeats with a mellow, soulful rhythm. The song feels like a tribute to resilience and leadership, using Mandela as a symbol of strength and hope. Mr Eazi’s laid-back vocals make the message feel personal and relatable, while the beat keeps it engaging without being overwhelming. It is a thoughtful track that balances depth with a chill, approachable vibe.
[Intro]
Zagadat
Mm-hmm-mm
[Chorus]
I want to live forever like Nelson Mandela
So dem go fo for me o (Yeah, yeah)
I dey for Kalakuta, dey blow my shakabula
So many things I see o
E geti domitila, wey want to kill my ginger
Awon omo shepeteri, Jesu
Wo ni won ri mi ni ta
As I dey chase paper, sleep no dey for me o, yeah
[Post-Chorus]
I face money leave Konji o
Na that one sure for me o
Sapa no fit-ti me o
Olorun ma je ka ri o
Nobody dey for me o
Only me dey for me o
The more you look, the less you see
The more you look, the less you see
[Refrain]
That's why I take the hustle personal (Personal)
Make I chill for my Benzima (Benzima)
Nobody fit to drain my energy
More time me I dey pray for my frenemies
Na me dey give them motivation ('Vation)
Na me dey give them motivation
Baba tori me jaja gbera
Kin ma r'alokoba, oh Lord
[Chorus]
I want to live forever like Nelson Mandela
So dem go fo for me o (Yeah, yeah)
I dey for Kalakuta, dey blow my shakabula
So many things I see o (I see o)
E geti domitila, wey want to kill my ginger
Awon omo shepeteri, Jesu
Wo ni won ri mi ni ta
As I dey chase paper, sleep no dey for me o, yeah
[Post-Chorus]
I face money leave Konji o
Na that one sure for me o
Sapa no fit-ti me o
Olorun ma je ka ri o
Nobody dey for me o
Only me dey for me o
The more you look, the less you see
The more you look, the less you see
[Refrain]
That's why I take the hustle personal (Personal)
Make I chill for my Benzima (Benzima)
Nobody fit to drain my energy
More time me I dey pray for my frenemies
Na me dey give them motivation ('Vation)
Na me dey give them motivation
Baba tori me jaja gbera
Kin ma r'alokoba (2x)
Uploaded by: Blessing • Upload date: 11/11/2025
More Songs by Mr Eazi
If E No Be...
Reminisce, Mr E...
Calm Down
Spinall, Mr Eaz...
On D Low
T.I Blaze, Mr E...
Ohema
Spinall, Mr Eaz...
Jejely
Korede Bello, M...
Baby This ...
Mr Eazi, emPawa...
Ògógóro No...
Mr Eazi, emPawa...
I No Go Gi...
Mr Eazi, emPawa...
Baby I’m J...
Mr Eazi, emPawa...
