Surrender, released by Mr Eazi, is a gorgeous love song and a major highlight of the Lagos to London album, featuring the amazing Nigerian songstress Simi. The song has a classic Afropop romance feel, built on a smooth, swaying rhythm. Lyrically, it’s a sweet conversation between two people who are completely giving themselves over to love. Simi’s warm vocals blend perfectly with Mr Eazi’s mellow style, making their duet sound effortless and heartfelt. Surrender is a must-listen for anyone who loves Nigerian love songs.
[Intro: Mr Eazi]
Baby, make you loving the boy
Baby, make you kiss the boy
Baby, make you loving the boy
Baby, you for kiss the boy (kiss the boy)
[Chorus: Mr Eazi]
I surre, I surre to your ileke idi, o
I surre, I surrender to your ileke idi, o
I surre, I surre to your ileke idi, o
I surre, I surrender
[Verse 1: Mr Eazi]
I no say I no strong like Mike Tyson
I no say I no getty the voice like Michael Jackson
I no say I no sweet like Zara Larsson
I no say I no getty money like Richard Branson
But wetin I get e, pass the money wey you want
If you give me a chance, I give you everything I got
I dey pray to God that this loving is enough
Baby, I just want to let you know
[Chorus: Mr Eazi]
I surre, I surre to your ileke idi, o
I surre, I surrender to your ileke idi, o
I surre, I surre to your ileke idi, o
I surre, I surrender to your ileke idi, o
[Verse 2: Simi]
I surre, I surre, like say na felony, o
I don’t care, I don’t care about your money, o
You surre, you surrender to my ileke idi, o
No dey fear omo just call me your honey, o
No forgety baby, set reminder
I open my heart baby, come make you enter
Carry your matter for head, your defender
For you baby, for you omo
I no want Mr Jackson, you know me better
I am loving your melody, lori instrumental
Anything you have is enough, tori
Baby, I surrender to your totori o
[Chorus: Mr Eazi]
I surre, I surre to your ileke idi, o
I surre, I surrender to your ileke idi, o
I surre, I surre to your ileke idi, o
I surre, I surrender to your ileke idi, o
[Outro: Mr Eazi]
Love, love, loving the boy
Baby, making you kiss the boy (Zagadat)
Baby, make you loving the boy
Baby, you for kiss the boy
Baby, make you loving the boy
Baby, make you kiss the boy (Zagadat)
Baby, make you loving the boy
Baby, make you kiss the boy
Uploaded by: Blessing • Upload date: 11/7/2025
More Songs by Mr Eazi
If E No Be...
Reminisce, Mr E...
Calm Down
Spinall, Mr Eaz...
On D Low
T.I Blaze, Mr E...
Ohema
Spinall, Mr Eaz...
Jejely
Korede Bello, M...
Baby This ...
Mr Eazi, emPawa...
Ògógóro No...
Mr Eazi, emPawa...
I No Go Gi...
Mr Eazi, emPawa...
Baby I’m J...
Mr Eazi, emPawa...
