We Dey by Mr Eazi is a feel-good track that celebrates loyalty, friendship, and enjoying life with the people who matter. The beat is light and groovy Afrobeats, giving the song an easy, upbeat vibe. Mr Eazi’s smooth vocals make the lyrics feel genuine and relatable, as he shares moments of togetherness and fun. We Dey is the kind of song that makes you want to smile and nod along, reminding listeners about the joy of good company.
[Intro]
Zaga what?
[Verse 1]
You know the mandem bad
No man badder
King of me area
I no you see my doings
Top, top shatta
Top militarian
Omo no dey frown
We never running from the feds
When I pull up with my gang
But they don't rate us
Our government don't pay us
Fuck the popo, fuck the circus
Fuck them kpa
[Pre-Chorus]
Two thousand and twenty vision
Omo, omo, no go gock
Free all my people wey dem don lock up
Stay woke brothers, omo, don't fold up, yeah
You know sey me never fuck up
You no sey me never fuck up
Twitter fingers, they be showing fake love
All my brothers stay woke
[Chorus]
Na why I say, we dey here
We dey, we dey, we dey here o
We dey, we dey, we dey here
We dey, we dey, we dey here
Na who dey here, we dey here
We dey, we dey, we dey here o
We dey, we dey, we dey here
We dey, we dey, we dey here
[Verse 2]
You know the mandem
Forget the fresh, I'm ugly
I've got too much money on me
Can't you see
Na only their talk wey plenty
They can't even call an army
These silly niggas can't afford me
Out in a jet with my girl
And that's not a flex
Man never try to finesse
I never try to impress
New postcode, I changed my address
[Pre-Chorus]
Two thousand and twenty vision
Omo, omo, no go gock
Free all my people wey dem don lock up
Stay woke brothers, omo, don't fold up (Omo, don't fold up), yeah
You know sey me never fuck up
You no sey me never fuck up
Twitter fingers, they be showing fake love
All my brothers stay woke
[Chorus]
Na why I say, we dey here
We dey, we dey, we dey here o
We dey, we dey, we dey here
We dey, we dey, we dey here
Na who dey here, we dey here
We dey, we dey, we dey here o
We dey, we dey, we dey here
We dey, we dey, we dey here
(You know the mandem)
[Pre-Chorus]
Two thousand and twenty vision
Omo, omo, no go gock
Free all my people wey dem don lock up
Stay woke brothers, omo, don't fold up, yeah
You know sey me never fuck up
You no sey me never fuck up
Twitter fingers, they be showing fake love
So all my people, stay woke
[Chorus]
Na why I say, we dey here
We dey, we dey, we dey here o
We dey, we dey, we dey here
We dey, we dey, we dey here
[Outro]
It's your boy Eazi (Zagadat)
Uploaded by: Blessing • Upload date: 11/11/2025
More Songs by Mr Eazi
If E No Be...
Reminisce, Mr E...
Calm Down
Spinall, Mr Eaz...
On D Low
T.I Blaze, Mr E...
Ohema
Spinall, Mr Eaz...
Jejely
Korede Bello, M...
Baby This ...
Mr Eazi, emPawa...
Ògógóro No...
Mr Eazi, emPawa...
I No Go Gi...
Mr Eazi, emPawa...
Baby I’m J...
Mr Eazi, emPawa...
