“ODUMODUBLVCK” declares his extreme love for women in new track, “Ahead Ahead.” He also anticipates falling in love and having enough environment to express his obsession with the female body. The song is elevated with the feel-good chorus where the other artistes on this track, “BOC Madaki” and “XL Spiff,” anticipate a fun weekend.
Toh...
Ji mana
Ku tsaya guys
I too like woman
I too like woman
I too like woman
I too like woman
Weekend
Na there I go chow
Na there I go chop
Pressing bobby na work
Wey I like my guy
Pressing lappy na work
Wey they ban for naija
But pressing bobby
She cannot do
Without my touch
Parking baka go sup
When I fall in love
When I fall in love
Plenty money don come
For the weekend
For the weekend
For the weekend
Na where I dey work
Na there I go chop
Say na there I go chow
Spiff
For the weekend
Ogogoro don land
And I must tanana to the end
Ogogoro don land
And I must tanana to the end
BOC
Me I must tanana to the end
Link up and vibe with truest friends
At the top but still ascend
Our styles their newest trend
Ko ina maiko kamar albashi ya shigo
Shooting shots like harsashi ya iso
Wanda ya ce ba za a yi ba yau tadi ya jiyo
Yau da gaggarumin biki kamar yaki na ciyo
Ina son gata
Ina son mata
Ina son waka da arziki
Kuma ina son shata
Pressing bobby na work
Wey I like my guy
Pressing lappy na work
Wey they ban for naija
But pressing bobby
She cannot do without my touch
Parking baka go sup when I fall in love
When I fall in love
Plenty money don come
For the weekend
For the weekend
For the weekend
Na where I dey work
Na there I go chop
Say na there I go chow
For the weekend
Omo na Daadhn and JB
Cause the wahala
The vibe dey choke dem
Pass Erling Haaland
Youngsters kicking it with olders
I don dey score from far Batistuta
Gimme permutation
I wan choke
Plus the rhythm and the vibration
Dem gatts know
Gimme permutation
I wan choke
Plus the rhythm and the vibration
Dem gatts know
Ogogoro don land
And I must tanana to the end
Ogogoro don land
And I must tanana to the end
B.O.C
Inna son gata, inna son mata
Inna son waka da arziki
Kuma inna son shata
Uploaded by: Itoro • Upload date: 11/11/2025
More Songs by ODUMODUBLVCK
Devil Danc...
Teni, ODUMODUBL...
Olu Mainta...
Reminisce, Powp...
Life I Cho...
Jeriq, ODUMODUB...
Wrong Pers...
Adekunle Gold, ...
THINGZ DEY...
Afro-Selecta BB...
I DON CATC...
Afro-Selecta BB...
False Accu...
Afro-Selecta BB...
Oh Lord
Afro-Selecta BB...
True Accus...
Afro-Selecta BB...
