This track is a word play on the name of the popular action-film actor, “Rambo.” The song titled “RAMBAUX” is a creative piece by “ODUMODUBLVCK,” “Fatboy E,” and “Magugu.” They compare their toughness and ability to slam a threat before it develops to that of popular actors like Rambo, Batman, and Commando.
Chorus:
Musical champion, feeling like I’m Rambo,
Killing any beat, oh yeah, fall out on a condo.
My man dem a empo like commando,
The girls dem a chilling in a bando.
Speak to the man with a jumbo,
Man, I know they puff, anything wey get igbo.
If you wan craze, omo na bamboo,
Flog a man yash, make e be like sey na taboo.

VERSE 1:
Big man ting on a heniken,
Ten lager beer, me no drunkin’.
Milk up the poppin’, man a goblin,
Me no jonesin’, OBDZ gimme Hennessy.
Can’t cross man, man a road man,
Lick man down, man a dog man.
Rottweiler, man a Batman,
Girls dem a run to me house man a Superman.
Jimmy John show, man a gate man,
Girls dem a shock, dem bin dey think sey na cool cat
Enter the party with a full squad,
Ten man pack, man a enter one dance floor.
CHORUS:
Musical champion, feeling like I’m Rambo,
Killing any beat, oh yeah, fall out on a condo.
My man dem a empo like commando,
The girls dem a chilling in a bando.
Speak to the man with a jumbo,
Man, I know dey puff, anything wey get igbo.
If you wan craze, omo na bamboo,
Flog a man yash, make e be like sey na taboo.
VERSE 2:
Fuck man, Rambo,
Pounce on a bagga like it’s judo.
I don’t wanna see a fake man giving me kudos,
Enter your house, take all your seats like it’s Ludo.
Mess with anti-war, you go see like Ugo,
Me no dey puff anytin wey get ikomo.
You beta use your head, unless my manchi you go kolo
Traditional man always walking wit my tombo
Na me get diz city no dey do like sey you Rambo
Catch me in Chicken Republic buying a combo
You do' know!
CHORUS:
Musical champion, feeling like I’m Rambo,
Killing any beat, oh yeah, fall out on a condo.
My man dem a empo like commando,
The girls dem a chilling in a bando.
Speak to the man with a jumbo,
Man, I know they puff, anything wey get igbo.
If you wan craze, omo na bamboo,
Flog a man yash, make e be like sey na taboo.
VERSE 3:
Red bandana, area fada man a Rambo,
Everything black, Batman with a Lambo.
Let me get that juice, no be rupee, can’t mango,
Your freedom must be twined on chain like Django.
Gun shot for the general,
Cause the line dope be like coke, no be mineral.
Serve them like Federer, born not to suffer,
Try me and leave, I’m in a state, no American.
I’m a God, don’t know one who had those,
Got a victim, we go ship ’em in a cargo.
CHORUS:
Musical champion, feeling like I’m Rambo,
Killing any beat, oh yeah, fall out on a condo.
My man dem a empo like commando,
The girls dem a chilling in a bando.
Speak to the man with a jumbo,
Man, I know they puff, anything wey get igbo.
If you wan craze, omo na bamboo,
Flog a man yash, make e be like sey na taboo.
Uploaded by: Itoro • Upload date: 11/10/2025
More Songs by ODUMODUBLVCK
Devil Danc...
Teni, ODUMODUBL...
Olu Mainta...
Reminisce, Powp...
Life I Cho...
Jeriq, ODUMODUB...
Wrong Pers...
Adekunle Gold, ...
THINGZ DEY...
Afro-Selecta BB...
I DON CATC...
Afro-Selecta BB...
False Accu...
Afro-Selecta BB...
Oh Lord
Afro-Selecta BB...
True Accus...
Afro-Selecta BB...