It doesn’t matter how fly you are, you can never be as fly as “ODUMODUBLVCK” and “Reeplay,” and they let us know in their new track, “Very Big Boy.” According to the rappers, they have ladies screaming their names and guys trying to dress and talk like them. It is not only because of their money, but also their aura and hitch-less rap flow.
I'm living my life like a very big boy
Not in the hospital but I'm very sick boy
Still thank God coz I'm still the shit boy.
Come through with the squad and we kill the shit boy
I no send wetin u dey talk for my back
I dey gaze at my front don't call me back
Shawty said she never wanna see me
But how come next day shawty still called me back like.
Prrrrr?
But I no pick up.
Then she tried me again and again and again till it got switched off.
Then she sent me a text.
Like boy what the heck.
Coz of you I dey track.
You a pain in MA neck
Two thousand and izgaaju.
Been doing this for days.
I got ladies screaming like they tripping down the stairs
Gimme on a low. Low low low.
Very big boy omo that's just how we roll.
Wait first
Chorus
Wetin dem yarn
Wetin dem talk
No too yarn
Don't talk too much
On how u dey dull! Na big FUCK up
I dey live my life. Like a very big boy) x2
VERSE 2: (ODUMODUBLVCK)
Am very big boy
Got a very big toy
No be decoy
This one na the escort
This one na the transport
See upcoming rap shows
Move away hoe
Gerraway dude
Far away snitch
Far away bitch
No dey touch me
No dey call me
I no wan talk
I no wan fuck
See the convoy
Even olokpa dey look out
For my goons
30 niggas om the stage
Very very very big boys
Very very big boys
Looking very skepta
Looking very kendrick
Looking very Jiga
Looking top dawg
Feeling like idibia
Raping like a dibia
Odumodublvck is a thug in the club
All the ladies wanna touch
Am a fox in the box
Ahmed musa with the ball
Man I be like Neymar
(hehehe youre a very big boy ehn?
Ololonson *iceland iceland chants in the background* have you played Nigeria? hahahaha two-not)
Chorus
Wetin dem yarn
Wetin dem talk
No too yarn
Don't talk too much
On how u dey dull! Na big FUCK up
I dey live my life. Like a very big boy) x2
VERSE 3: (ODUMODUBLVCK X REEPLAY)
Odumodublvck: Reeplay so many whispers
So many gossips many back bitters
Reeplay: Many bad belle for the street no wan make we ball
No wan make we prosper
Odumodu:
Family memebers
See me as a bastard
See me as a jonzer
Gidigbo the doubter
Like a power ranger
Do it like
Do it like a Gangstar
Reeplay:
Do it like a gangstar
Do it like a G
Issa big man thing
You already know the p
Anytime I land dem dey feel am for lekki
But na abj we dey and we dey kill am on a steady
ODUMODU: We dey kill am on a steady na who say we no go blow
Bad belle doubters all up in my home
REEPLAY:
All up in my home
Get the hell out of my place
Get the hell out of my space
Get the hell out of my face
QUICK QUICK QUICK
BAD BELLE: See dem! dey tdey think say their music make sense
ODUMODU: Howfar reeplay! no be those snitches be that?
REEPLAY: Hey hey howfar NA DEM NA DEM
Wetin! ehn! wai!
Wetin dem yarn
Wetin dem talk
No too yarn
Don't talk too much
On how u dey dull! Na big FUCK up
I dey live my life. Like a very big boy x2
Uploaded by: Itoro • Upload date: 11/7/2025
More Songs by ODUMODUBLVCK
Snakes
ODUMODUBLVCK, R...
Her Presen...
ODUMODUBLVCK, R...
Who? (Na M...
ODUMODUBLVCK, R...
Vanity
ODUMODUBLVCK, R...
Finesse
ODUMODUBLVCK, R...
Carry
ODUMODUBLVCK, R...
Greatness
ODUMODUBLVCK, R...
