In “Who That,” “ODUMODUBLVCK,” wonders who it is that dares to threaten him. He collaborates with “Reeplay,” and the two amazing rappers and songwriters display their creativity with well-formed sentences written with exclusive Nigerian slangs, and with the popular Nigerian Pidgin-English. This language choice adds flavor to the entire project.
Dey carry kele come my side
Everything dey sup for the bandle
Fumbling the bag is a no, go
Gutter men are back, off your candle
Dey carry kele come my side
Everything dey sup for my bandle
Fumbling the bag is a no, go
Gutter man is back, off your candle
Baby, who that?
Better back off and say your
Say your prayer
Father Lord, help them
Who dey?
Who dey pull that hat?
Better back off and say your
Say your prayer
Father Lord, help
They say person wey dey jones, e dey liable to kpose
Pikin wey dey chop for flat plate, liable to conkay
Because e go throway plenty chow
Na the life wey dem talk say we suppose dey dwell there
When they know the outcome
Have you ever seen a pimple located in dimples?
Goat and lion, they can never mingle
Na wire dey wire dem
Odumodu, didi don swadi
Jolly, hey, honey
Kele no dey lack for my terimeter
One, two, three, four, wanna chop my money?
Five, six, forget all the chenkes
Focus on the prize, odogwu, I no go digress
Ha
Dey carry kele come my side
Everything dey sup for the bandle
Fumblin the bag is a no, go
Gutter men are back, off your candle
Dey carry kele come my side
Everything dey sup for my bandle
Fumblin the bag is a no, go
Gutter man is back, off your candle
Eh eh, who that?
Better back off and say your
Say your prayer
Father Lord, help them
Who dey?
Who dey pull that, ha?!
Better back off and say your
Say your prayer
Say your
For the place wey me I come from
They know say we bad
Balling every night and day
We na champion
King of the sound and the vibe, cause e dey body
Fine girl, tell me what you're up to
This no be impromptu
Make we chill
We go 'bove kele
Even if you don't blow trees
Who that?
Top shaters and shooters
Can't see me ride with Judas
Mula, burst my medula
Turn up after Jumat
Say no matter what they takes, we'll still be walking
This kind vibe, will have your girlfriend twerking
Till the early morning, till the early morning
This kind vibe, will have your girlfriend twerking
Dey carry kele come my side
Everything dey sup for the bandle
Fumble in the back is a no, go
Gutter men are back, off your candle
Dey carry kele come my side
Everything dey sup for my bandle
Fumble in the back is a no, go
Gutter man is back, off your candle
Baby, who that?
Better back off and say your
Say your prayer
Father Lord, help them
Who dey
Who dey pull that hat?
Better back off and say your
Say your prayer
Father Lord help
Uploaded by: Itoro • Upload date: 11/3/2025
More Songs by ODUMODUBLVCK
TESLA BOY
ODUMODUBLVCK, B...
KUBOLOR
ODUMODUBLVCK, A...
WOTOWOTO S...
ODUMODUBLVCK, B...
NO PROTOCO...
ODUMODUBLVCK, T...
A1 PERICO
ODUMODUBLVCK, N...
