“Temptations” By Omah Lay Makes A Remarkable Performance
In contemporary Nigerian relationships, where “breakfast” has become a slang term for heartbreak, “Temptations” offers a thoughtful perspective, particularly from a masculine point of view. While it doesn’t present the complete picture, the track stands out as extremely emotional and progressive. This work further establishes Omah Lay as one of the leading voices shaping conversations for his generation.
See lyrics
(BGRZ this is a banger)
How do you love like that?
Your eyes no dey dry water
Today I dey on this one
Tomorrow that one
If it wasn't for you
Wetin aboy for do
In all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong
You see in all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong
Oh-oh, oh, oh-oh
My rizzler
When I dey down, I roll one
To go back up
Oh-oh, oh, oh-oh
My day one
From way back you dey there
You no give up
When I don backslide
In my passions and in my prayers
When I no get occupation
Only you see my potentials
I don't even keep up with my family
Barely even post my picture on Insta
Cannot deny that I got issues sadly
But you dey for me today
You dey tomorrow
Muna gi go be forever
All the things you wish for me
I wish for you
Me and you together, forever
In all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong
You see in all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong
Oh-oh, oh, oh-oh
My rizzler
When I dey down, I roll one
To go back up
Oh-oh, oh, oh-oh
My day one
From way back you dey there
You no give up
Uploaded by: Enobong • Upload date: 10/20/2025