Omawumi’s song “Somtin” is a vibrant, positive track celebrating mutual love, happiness, and living life to the fullest, emphasizing that when love is right, other things don’t matter, reinforcing the song’s message of joy and good vibes. The song appears on her Timeless album and showcases her soulful vocals, encouraging contentment and prioritizing personal happiness.
verse
You know you just gotta love who you love
Life is too short to do anything else
That's basically what I'm tryna say
Abi ah
Kimon, ah hmm wey dem
My baby might not be perfect
Leave am for me
Two shirt, one shoe, one trouser
Leave am for me
And if he like he drive okada
Leave am for me
Leave am like that (leave monkey)
You wey dey yab another person
Look as you be (leave monkey)
Nobody here has nothing perfect
Do as you fit (leave monkey)
He loves me just the way I like it
And that's what I need right now
What I'm tryna say is
chorus
Somtin no fine
Him mama like am
Him papa like am
Everybody like am
So leave matter for somtin
Leave matter for somtin
Somtin no fine
Him mama like am
Him papa like am
Everybody like am
So leave matter for somtin
Leave matter for somtin
Oh yeah yeah
verse
It's not unusual to meet people from different stations
And it is beautiful when the connect is not based on foundation
When love is mutual, trust me everything else it don't matter
Trust me yeah it don't matter ooo, it don't matter (leave Monkey)
You gotta do you cuz Imma do me, I'm gonna do me yeah (leave Monkey)
Life is too freakin short for me to be unhappy (leave Monkey)
It's the warmth of the dance and the dance
In his eyes when smiles that gives me life
That gives me life
chorus
Somtin no fine
Him mama like am
Him papa like am
Everybody like am
So leave matter for somtin
Leave matter for somtin
Somtin no fine (monkey no fine)
Him mama like am
Him papa like am
Everybody like am
So leave matter for somtin
Leave matter for somtin
So leave matter for monkey
bridge
No one should tell you how to live your life
Only you decide
It's up to you to know true happiness
Find it for yourself (leave Monkey)
Okpako, hmm oh yeah (leave Monkey)
Oooooooo oh
chorus
Somtin no fine
Him mama like am
Him papa like am
Everybody like am
So leave matter for somtin
Leave matter for somtin
Somtin no fine
Him mama like am
Him papa like am
Everybody like am
So leave matter for somtin
Leave matter for somtin
Okpako
Uploaded by: Enobong • Upload date: 12/12/2025
