[Intro: Mr P, Weird MC]
We bring it back again!
Da remix!
With your bizzy body, eh
Yo P!
Everybody eh (It's the Weird MC)
Nothing dey!
Hey, hey, hey, hey! (This is the remix)
Hey, hey, hey, hey! (This is the remix)
Hey, hey, hey, hey! (This is the remix)
Hey, hey, hey, hey!
[Verse 1: Weird MC & Mr P]
Okay now
Bring it on now
Here we go now
With the flow now (Uhn)
Peter, Paul and Shola
This na fresh from Naija, oya
See them, see them them don come back again now (Oh)
I beg you sister, abi you get one agenda
Why you put me in between the middle of the center?
'Cause me no like no pretender
[Pre-Chorus: Mr P]
So make you stop to dey look
And start to dey groove
Peter and Paul, them be one, no be two
Remember say them get gbedu (Oh)
Wey go make you soji (Oh)
I love your boom-boom, bae
You make me really wanna touch away
When you hook up in the club, oh
Give them a run, oh
Give them a jump, oh
[Chorus: Rudeboy, Mr P]
With your bizzy body eh (Hey, hey, hey, hey)
You go soji eh (Hey, hey, hey, hey)
Everybody eh (Hey, hey, hey, hey)
Move your body eh (Hey, hey, hey, hey)
With your bizzy body eh (Hey, hey, hey, hey)
You go soji eh (Hey, hey, hey, hey)
Everybody eh (Hey, hey, hey, hey)
Move your body eh (Hey, hey, hey, hey)
[Post-Chorus: Rudeboy]
Somebody say
Oh, oh, oh-ohh, ohh-ohh
Oh, oh, oh-ohh, ohh-ohh
Everybody say
Oh, oh, oh-ohh, ohh-ohh
Oh, oh, oh-ohh, ohh-ohh
Rudeboy!
[Verse 2: Rudeboy]
We don bring back the remix (Oh)
Everybody in the club, una dey feel me (Oh)
You dey soji, Mr. DJ, you dey kill me (Oh)
Whine up your body if you dey dig me (Oh)
So make you tease me, tease me till I lose control
'Cause otherwise, my sister, we go commit murder
Who be the bagger wey say we no dey go further?
Tell am say we no dey bother (Eh)
[Refrain: Rudeboy]
Who be the bagger wey say we no dey go further?
Tell am say we no be losers, we dey stronger
Move up your body with your bizzy body thunder
(Gbosa!) 'Cause I go replace another
[Pre-Chorus: Rudeboy]
So make you stop to dey look
Peter and Paul, them be one, no be two
Remember say them get gbedu (Oh)
Wey go make you soji (Oh)
Girl, I love your boom-boom, bae (Eh)
You make me really wanna touch away
So when you hook up in the club, oh
Give them a run, oh
Give them a jump, oh (Eh)
[Chorus: Rudeboy, Mr P]
With your bizzy body eh (Hey, hey, hey, hey)
You go soji eh (Hey, hey, hey, hey)
Everybody eh (Hey, hey, hey, hey)
Move your body eh (Hey, hey, hey, hey)
With your bizzy body eh (Hey, hey, hey, hey)
You go soji eh (Hey, hey, hey, hey)
Everybody eh (Hey, hey, hey, hey)
Move your body eh (Hey, hey, hey, hey)
[Post-Chorus: Rudeboy, Weird MC]
Somebody say
Oh, oh, oh-ohh, ohh-ohh (Yeah)
Oh, oh, oh-ohh, ohh-ohh
Everybody say
Oh, oh, oh-ohh, ohh-ohh (E yagolono)
Oh, oh, oh-ohh, ohh-ohh (Weird MC dey come)
And it's Rudeboy!
[Verse 3: Weird MC, Mr P]
What you gonna do?
Where you gonna hide?
When we wanna show
And we show the vibe
We got the club so locked down (Down)
You gotta move your bizzy body now (Now)
Kini mo wi, kini mo so
Move your body, keep it closer
No dulling, no gawking
No stalling, no shaking
(Hey, hey, hey, hey) I just dey vibe dey go (Ah!)
(Hey, hey, hey, hey) No be me oh
(Hey, hey, hey, hey) Ijoya oh
Nothing dey!
[Refrain: Rudeboy]
Who be the bagger wey say we no dey go further?
Tell am say we no be losers, we dey stronger
Move up your body with your bizzy body thunder
(Gbosa!) 'Cause I go replace another
[Pre-Chorus: Rudeboy]
So make you stop to dey look
Peter and Paul, them be one, no be two (Eh!)
Remember say them get gbedu (Oh)
Wey go make you soji (Oh)
Girl, I love your boom-boom, bae (Eh!)
You make me really wanna touch away
So when you hook up in the club, oh
Give them a run, oh
Give them a jump, oh (Eh)
[Chorus: Rudeboy, Mr P]
With your bizzy body eh (Hey, hey, hey, hey)
You go soji eh (Hey, hey, hey, hey)
Everybody eh (Hey, hey, hey, hey)
Move your body eh (Hey, hey, hey, hey)
With your bizzy body eh (Hey, hey, hey, hey)
You go soji eh (Hey, hey, hey, hey)
Everybody eh (Hey, hey, hey, hey)
Move your body eh (Hey, hey, hey, hey)
With your bizzy body eh (Hey, hey, hey, hey)
You go soji eh (Hey, hey, hey, hey)
Everybody eh (Hey, hey, hey, hey)
Move your body eh (Hey, hey, hey, hey, and it's Rudeboy)
With your bizzy body eh (Hey, hey, hey, hey)
You go soji eh (Hey, hey, hey, hey)
Everybody eh (Hey, hey, hey, hey)
Move your body eh (Hey, hey, hey, hey)
[Outro: Mr P, Rudeboy]
Hey, hey, hey, hey
Hey, hey, hey, hey (Yo P!)
Hey, hey, hey, hey (And it's Rudeboy!)
Hey, hey, hey, hey
We bring it back again
Da remix
With your bizzy body eh
Yo P
Everybody eh