Baba God is a smooth, uplifting track where Peruzzi and Patoranking blend gratitude with a warm Afropop groove. The beat of “Baba God” feels light and rhythmic, creating a steady vibe that draws you in. Peruzzi leads with heartfelt lines about blessings and growth, while Patoranking adds his signature reggae-influenced flow that gives the song extra depth. Together, they create a feel-good anthem that celebrates faith, progress, and the small wins that make life sweeter.
[Intro: Patoranking & Peruzzi]
Santamarakurababa eh baba
Eh baba
Speroach beats
O baba, Eh baba
Santariababa
Riababa ehhh (wayese)
Strong grace and mercies (eh baba)
And anointing oil combined (Santamarakurababa eh baba)
Loose
[Bridge: Peruzzi]
Baba God
I say na you wey dey carry my cross
You talk say make I no hustle by force
So everyday me I dey county my plus
No minus
Baba God
I say na you wey dey carry my cross
You talk say make I no hustle by force
So everyday me I dey county my plus
And I no minus (chai)
[Verse: Peruzzi]
For a long time you don cover me so
They can't touch me again
If e no be you wey cover me so
They for don takе me away
Man dem wey know mе before
They no know me again
They don try but they can conquer the boy
They can't hold me again
[Bridge: Peruzzi]
This Love
There's something about it (I say me I, I say me I)
I can't do without it (Baba this love)
There's something about it (I say me I, I say me I)
I can't do without it
This Love
There's something about it ('Bout it)
I can't do without it
There's something about it (Luuuush)
I can't do without it
[Chorus: Peruzzi]
Baba God
I say na you wey dey carry my cross
You talk say make I no hustle by force
So everyday me I dey county my plus
No minus
Baba God
I say na you wey dey carry my cross
You talk say make I no hustle by force
So everyday me I dey county my plus
And I no minus (aye)
[Verse 2: Patoranking]
On my knees I dey cry to God (eh Baba)
My God dey for my back and e no dey sleep
That's why I- (Santamarakurababa eh baba)
E sure me die E sure me die E sure me die
As a ghetto man say I go wear suit and tie
E sure me die E sure me die E sure me die
Profiting on my business and e go multiply
I just dey denge
I dey denge dey pose
Every party wey dem open dem close
Sorry man if I no fit compose
I'm a top star
Count me as one of those
And me say God willing God willing
Yeah we never gonna stop winning stop winning
Forever chilling and bubbling bubbling
From my heart me say
This is what me pray everyday
[Bridge: Peruzzi & Patoranking]
This Love
There's something about it (I say me I)
I can't do without it (Baba this love)
There's something about it (I say me I, I say me I)
I can't do without it
This Love
There's something about it (something)
I can't do without it (This Love)
There's something about it (Loose)
I can't do without it
[Chorus: Peruzzi]
Baba God
I say na you wey dey carry my cross
You talk say make I no hustle by force
So everyday me I dey county my plus
No minus
Baba God
I say na you wey dey carry my cross
You talk say make I no hustle by force
So everyday me I dey county my plus
And I no minus (aye)
Outro:
Eh Baba
Kpri eh Kpri eh Kpri eh
(Loose)
Santamarakurababa eh baba
Uploaded by: Blessing • Upload date: 11/18/2025
More Songs by Peruzzi
Perfect Si...
Peruzzi, Davido...
El Sucio G...
Peruzzi, Zlatan...
