The song Cooking Pot is built on a direct, raw street energy, featuring the rising star Jeriq. Peruzzi uses a hard-hitting, simple beat that sets a very real and focused mood. Lyrically, the song talks about the hustle and the process of making things happen using the metaphor of something cooking in a pot. Jeriq adds a sharp, no-nonsense rap verse that contrasts nicely with Peruzzi’s smooth chorus. Cooking Pot is a bold, energetic track that shines as an anthem for hustlers.
[Intro]
(Sensei)
Ughhhh
Yeyeyeyeye
Ughhhh
Oh, lololololo
Chai
[Verse 1]
Na my front I dey face kwanụ
Roll one, elevate kwanụ
Life too short, I no dey hate kwanụ
Na the money I dey chase kwanụ
I no fit talk wetin I face kwanụ
If I no focus I for crase kwanụ
I thank God for him grace kwanụ
Na him make I celebrate kwanụ
Chechecheche
[Chorus]
Dem don dey gather for my cooking pot
(See them)
Dem don dey gather for my cooking pot
They say my holy water don dey catchy fire
My holy water, dey catchy fire, oh
Dem don dey gather for my cooking pot
(See them)
Dem don dey gather for my cooking pot
They say my holy water don dey catchy fire
My holy water, dey catchy fire, oh
[Verse 2]
Everyday for the rest of my life I dey pray for peace
(Pray for peace)
I dey pray say wetin I touch, make e run complete
(Run complete)
Gimmie wisdom as I dey chop
Make I dey count my teeth, oh
(E no get who I dey follow compete, oh, please)
Omo na money I dey find
( I dey find)
Chai
Na that kain Adeleke money I dey find
(II dey find)
Chai
Na that kain Don Lulu money I dey find
I dey find
Find
Allow me make I find my peace
(Allow me make I find my peacee)
[Verse 3]
Na my front I dey face kwanụ
Roll one, elevate kwanụ
Life too short, I no dey hate kwanụ
Na the money I dey chase kwanụ
I no fit talk wetin I face kwanụ
If I no focus I for crase kwanụ
I thank God for him grace kwanụ
Na him make I celebrate kwanụ
Oyor!!
[Chorus]
Dem don dey gather for my cooking pot
(See them)
Dem don dey gather for my cooking pot
They say my holy water don dey catchy fire
My holy water, dey catchy fire, oh
Dem don dey gather for my cooking pot
(See them)
Dem don dey gather for my cooking pot
They say my holy water don dey catchy fire
My holy water, dey catchy fire, oh
[Verse 4]
Kee ife na-eme kwanụ
Anam achị kwanụ
Wing nwoke bụ forward Nwankwo Kanu
Agbalụsịa Nkanụ abịa kulu kwa mmili Nkanụ
Holy boy jụọ father etelụm mmanụ
Amalọm why fa ji na gather for my matter
Ezigbote nwa adịm ọcha ka efe ndị Sabbath
Energy m dị ezigbo full ejim charger
Ending with a bag of dollar na my only karma
Oga wait by any means I go do am zero excuse
Motion on gear five maka rent is due
M ga-agbanye film ị ga-ekili ya ka preview
Gbadokwanya ịmalọkwa who is who
Missing person omo na money I Ddy find
One phone call men ga-akpọnye with ride
Kee ife na-eme kwanụ?
Udo na-achi kwanụ
Anam achị kwanụ
[Chorus]
Dem Don Dey Gather For My Cooking Pot
(See Them, see them)
They Say My Holy Water Don Dey Catchy Fire
My Holy Water, Dey Catchy Fire Oh
Dem Dey Gather For My Cooking Pot
They Say My Holy Water Don Dey Catchy Fire
My Holy Water, Dey Catchy Fire Oh
Uploaded by: Blessing • Upload date: 11/18/2025
More Songs by Peruzzi
Perfect Si...
Peruzzi, Davido...
El Sucio G...
Peruzzi, Zlatan...
