The song Isolova is a high-energy, confident track that ends the Rum & Boogie album perfectly. Peruzzi uses a fast, infectious beat that is pure street-pop and impossible to sit still for. The melody is easy to remember and flows with assertive power. Isolova proves Peruzzi can deliver a massive, party-ready hit while maintaining his smooth vocal control.
[Intro]
Isolova
Bundle in my ear, bundle in my ear
Daaawwgs, ayee
Ah ehn Ole
Ehn Ole
Ahn ehn Ole
Ole-le-le Ole
Ehn Ole
Ahn ehn Ole
Ahn ehn Ole
Ole Ole-le-le Ole
[Pre-Chorus]
You wey dey chop anyhow (Ole)
How far you wan kill pesin (Ole)
Chop meat chop this chop that (Ole oooo)
Ole-le-le-le-le (Ole)
You wey dey knack anything (Ole)
How far you wan wound pesin (Ole)
Knack, Knack, Knack (Olе oooo)
Ole-le-le-lе-le (Ole)
[Chorus]
Hands on your head (Old soldier)
Go go (Go lower)
Ge-Ge (Game over)
It's all what (Isolova)
Hands on your waist (Old soldier)
Go go (Go lower)
Ge-Ge (Game over)
It's all what (Isolova)
[Verse 1]
You don do Dremo (Ole)
You come do Of Lay-Lay (Ole)
Now you wan do OBO (Ole oooo)
Ole oo (Ole)
Last time you go see Banky (Ole)
Chop am clean mouth with hanky (Ole)
Baby this hanky panky (Ole oooo)
Ah Ole oooo (Ole)
[Bridge]
Stop am
(Olova)
Who you
(Isolova)
Stop am
(Olova)
How do you cope?
(Isolova)
[Verse 2]
Guy wey theif my jam (Ole)
E say e wan drop am (Ole)
That time you go see Van Damme (Ole oooo)
Ah Ole ooo (Ole)
Shey you say you know Don Jazzy (Ole)
Say una meet for embassy (Ole)
Ah, you wan jonze ya Daddy (Ole oooo, Ole)
[Pre-Chorus]
You wey dey chop anyhow (Ole)
How far you wan kill pesin (Ole)
Chop meat chop this chop that (Ole oooo)
Ole-le-le-le-le (Ole)
You wey dey knack anything (Ole)
How far you wan wound pesin (Ole)
Knack, Knack, Knack (Ole oooo)
Ole-le-le-le-le (Ole)
[Chorus]
Hands on your head (Old soldier)
Go go (Go lower)
Ge-Ge (Game over)
It's all what (Isolova)
Hands on your waist (Old soldier)
Go go (Go lower)
Ge-Ge (Game over)
It's all what (Isolova)
[Outro]
Stop am
(Olova)
Who you-
(Isolova)
Stop am
(Olova)
How do you cope?
(Isolova)
Uploaded by: Blessing • Upload date: 11/18/2025
More Songs by Peruzzi
Perfect Si...
Peruzzi, Davido...
