Lagbaja shows Peruzzi in his confident mood as he sings about staying focused and blocking out negativity. The beat is lively with a strong Afrobeats bounce that keeps the energy up from start to finish. Peruzzi’s vocals sit smoothly on the track as he blends melody with sharp lines about growth and self-protection. The song is catchy, bright, and easy to replay. Lagbaja stands out as a bold reminder to guard your peace and keep moving forward.
(Intro)
Call lagbaja. La gba ja
( Ogini ne me nkpo tu a)
(Chorus)
Call lagbaja
Say the matter e don turn kasala
Abi you go call fashola
As road block don block ashana o
Na the matter we dey solve
But e no gree solve
Ask her wetin dey sup
E no fit talk
(Verse)
Nwane m disabili
Disability o
Wey you they give me
Wey you they give me so
They make you feeling
Like say you they killy show
You want to finish, want to finish me o
(Ewo nu)
But e no fit work
See oil dey my head
The head too strong
(Chorus)
We go gas call lagbaja
Say the matter don turn kasala
Abi make you call Fashola
As road block don block ashana
Na the matter we dey solve since
E no gree solve
Ask her wetin dey sup
E no fit talk
(Verse 2)
You can’t stop my shine
You can’t spoil my beat
You can’t catch my drip
No need to try
But try if you please
No get as e be aih
I , I never did it oh
No no no
I never did it o
(Chorus)
Tell them make them call Lagbaja
Say the matter e don turn kasala
Abi make them call Fashola
As road block don block ashana o
Na the matter we dey solve since
E no gree solve
Ask her wetin they sup
E no fit talk
(Outro)
Call lagbaja
Yeah
Hello
Hello
I know you can hear me
Swaps Swaps
Hello Hello
I know you can hear me
Talk now
Uploaded by: Blessing • Upload date: 11/18/2025
More Songs by Peruzzi
Perfect Si...
Peruzzi, Davido...
El Sucio G...
Peruzzi, Zlatan...
