The song Nuff Respect is a huge statement track on the Sabali album. Peruzzi teams up with the legendary rapper Jesse Jagz for this meaningful collaboration. The beat is strong and rhythmic, setting a serious mood for the theme of loyalty and acknowledgment. Jagz delivers a sharp, technical rap verse that creates a great contrast with Peruzzi’s smooth, melodic chorus. Nuff Respect is a strong example of Peruzzi’s ability to successfully blend smooth Afropop with rap.
[Intro]
You see here kid
You gotta just go for it
Dont think about what comes after or what came before
You just gotta bend your knees
Take a deep breathe and jump
And you might think
What if i fall?
Well
What if you dont?
What if you fly?
[Chorus]
Nuff respect to the ones before me
Rest of you get your blessings when you bow before me
I know the level wey dem plan for me
I don catch the motherfucker wey dem send for me
[Chorus]
I burst him body
I burst him body
Chop him eye, spit am out like a foreign body
2 seconds, the brother house turn igbobi
Naso me i dey para if you come for me
[Verse 1]
I went away I dey sabbatical leave
But i gats answer when the money calling
Touchdown Lagos all my guys go fall in
Nothing wey they wan tell me wey go stop the balling
[Verse 2]
Married the game twice double matrimony
Shey i never do pass people wey dem call idan ni?
Now, e don clear say dem ready for me
Tell them to wait, say i dey come for everybody, body, di, di, di
[Verse 3]
Scatter their fucking tactics
Badman don turn am to jagbajantis
So many times they tried but still i stand fit
My Louboutin shock say i bloody like this
[Verse 4]
I no dey talk, I no come to come gist
I no dey follow nobody here dey compete
Yes, i'm just a preacher like John the Baptist
Evidence choke I no need to convince
[Chorus]
Nuff respect to the ones before me
Rest of you get your blessings when you bow before me
See
I know the level wey dem plan for me
I don catch the motherfucker wey dem send for me
[Chorus]
I burst him body
I burst him body
Chop him eye, spit am out like a foreign body
2 seconds, the brother house turn igbobi
Naso me i dey para if you come for me
[Verse 5]
Jagz and Peruzzi the thing like 2 uzi
Man sit back the spliff fat and juicy
I donʼt give a damn donʼt give a F.U.C
Things in this life that turn a man lucy
Who bust trigger, we the new ****
We move slicker, yes the crew sicker
Man dem bad remove your 2 slipper
Money so long remove your tin tipper
Too much doh on me mind is like sticker
Peruzzi nobody go wind me like stripper
Man take a sip of champagne and spliff cigar
We ball the hardest this shit is La Liga
[Outro]
Wow b4 me, wow b4 me
Men a bow b4 me, men a bow b4 me
B4 the money these cats be funny
Bow b4 me, bow b4 me
Uploaded by: Blessing • Upload date: 11/18/2025
More Songs by Peruzzi
Perfect Si...
Peruzzi, Davido...
El Sucio G...
Peruzzi, Zlatan...
