“Rise” is one of those T Dollar tracks that hits you immediately, not because it’s loud, but because it speaks straight from the heart of someone who has tasted struggle and still refuses to stay down. It’s a declaration, a reminder, and a promise wrapped in melody: No matter the setbacks, I will rise.
[Intro]
Yeah-yeah
T Dollar
(It's Rapid, The Sound P'Ika)
[Verse 1]
Last time wey I go check
Nobody dey, na me face my problem
And I dey face my fear, I no fear
Make hustle pay and we pray for good health
If dem wan talk, make dem talk
I go rise if I fall
To ba ti nigbagbọ, gbogbo nnkan to le lo ma soft
Ṣebi na the boy wey dem they talk? (Talk)
The same boy wey dem pour dirty water for hin face, abi oun kọ?
Ọmọ ti gbera tan una wan dey relate
If dem wan talk, make dem talk
I go rise if I fall
To ba ti nigbagbọ, gbogbo nnkan to le lo ma soft, ah
[Chorus]
After sinnin', we pray for forgiveness
We don dey give them a long time ago
Na when dem go con hear?
Everyday and night we dey find the dough
Heavenly Father, abeg
Ko digba ti n ba ti ku
Before you remember say the boy dey pray
Tete ba mi ṣe
E don tey wey I dey pray (E don tey wey I dey pray)
I don do things wey you no like true true but family dey wait
Jọ, ma jẹ n ṣe lasan
I must make am by force
E no go good at all if dem ask and I no commot
[Verse 2]
It's a must
Make I get that money, make I blow it's a must
Even, if e never plenty at all it's a must
K'ọmọ ọlọpẹ ṣa ti gbera tan it's a must
K'ọn ma ri mi k'ọn ma ṣe "boss", ahh
[Bridge]
Make money enter (Amen)
Make e better (Amen)
Oriibu, back to sender (Amen)
Emi o fe suffer (Amen)
K'owo wọle lọtun losi (Amen)
Make e plenty (Amen)
Every Sunday ka ṣe spending (Amen)
Say, one time make e plenty, oh-ah-ahh
[Chorus]
After sinnin', we pray for forgiveness
We don dey give them a long time ago
Na when dem go con hear?
Everyday and night we dey find the dough
Heavenly Father, abeg
Ko digba ti n ba ti ku
Before you remember say the boy dey pray
Tete ba mi ṣe
E don tey wey I dey pray
I don do things wey you no like true true but family dey wait
Jọ, ma jẹ n ṣe lasan
I must make am by force
E no go good at all if dem ask and I no commot
[Outro]
(Tete ba mi ṣe)
(Ma-ma jẹ n ṣe lasan)
(It's Olumix Productions)
(Jọ, ma jẹ n ṣe lasan)
(It's Rapid, The Sound P'Ika)
Uploaded by: Nnamdi • Upload date: 12/2/2025
