“Genesis” feels like Wande Coal taking a deep breath and just looking back at everything he’s been through. He’s honest about the tough times, the lessons, and the good stuff that’s come his way.
You can hear the gratitude in his voice and the way he sings about sticking to his purpose, no matter what. The song doesn’t just sound good; it feels real, with those soulful beats and raw vocals pulling you in.
See lyrics
[Intro]
Itʼs Kel-P Vibes
[Verse 1]
Let me take you back to the genesis
When I dey score like Tuta Batis
Your biggest artist sef na catfish
The only thing wey dem know na malpractice
I dey give dem rom-po-pom-pom
Classics
I go dey, no go dey give dem chances, yeh
And I be setting a legacy
And I don't care about the positive or negative
[Chorus]
Mo ti se, mo ti se
Mo ti se wọn lese lọ
Mo ti se wọn lese lọ
Wọn ni mo se wọn lese lọ
Mo ti kọrin China
Mo ti kọrin India
Mo ti kọrin, mo ti kọrin
Mo ti seyin lese lọ
Ma tun seyin lese lọ
Mo ti kọrin Yankee
Mo ti kọrin England
Mo ti kọrin China
Mo ti kọrin India
Mo ti kọrin, mo ti kọrin
Mo ti kọrin
[Verse 2]
No go let all my goons attack you
Holy war ọmọ no be battle
We no dey like to dey attach you
And we go cut you nobody go fit to patch you
All of these nigga dem be rattle snake
When I pull up in a Maserati I’m allowed to stay
And if you real with me I got you
And when I tell you that I got you, mehn I got you
[Chorus]
Mo ti se, mo ti se
Mo ti se wọn lese lọ
Mo ti se wọn lese lọ
Wọn ni mo se wọn lese lọ
Mo ti kọrin China
Mo ti kọrin India
Mo ti kọrin, mo ti kọrin
Mo ti seyin lese lọ
Ma tun seyin lese lọ
Mo ti kọrin Yankee
Mo ti kọrin England
Mo ti kọrin China
Mo ti kọrin India
Mo ti kọrin, mo ti kọrin
Mo ti kọrin
Uploaded by: ifesonye • Upload date: 11/24/2025