Wande Coal comes out swinging on “Who Born The Maga”, shutting down doubters and anyone trying to take advantage.
He’s sharp, tossing out jokes and showing off his skills while making it clear he won’t be pushed around. Kayswitch adds more fire to the mix, and together they turn the track into a shout of pride and resilience. It’s all about standing tall, owning your worth, and delivering it with swagger.
See lyrics
[Intro: Wande Coal]
Mo ni!
E fimile e je n jeun soke
Ati wo da e je n jeun soke
Baba, mama, e je jeun soke
Gbogbo yin e jowo e je jeun soke
E je jeun soke, jeun soke
E je jeun soke, jeun soke
E je jeun soke, jeun soke
E je jeun soke, jeun soke, soke
[Chorus: Wande Coal]
As God don change my water to wine
You wan come change am back to water
Wey the person wey dey think say he fit stop my shine
For your mind now, I don turn to water
Na who born, na who born, who born the maga?
Na who born, na who born, who born the maga?
Na who born, na who born, who born the maga?
Na who born, na who born, who born the maga, eh?
[Verse 1: Wande Coal]
Why you come dey find wetin no find you?
You put your mouth for wetin no concern you
You be Arsenal, omo, I be Man U
You come dey vex because we dey outshine you
Eh, I don't want to harm you
No be threaten, na the truth I dey yarn you
Before my fans go gather off, handle you
You go think say na molue jam you
Eh! Omo, I no dey fear you
You wanna cross my path, I double dare you
Always in front but I see you in my rearview
No dey worry 'cause I always got a clear view
Ooh, like a lion imma tame you
Like a dog, imma train you
And if you misbehave, imma chain you
And if I chain you, wetin you go do?
[Chorus: Wande Coal]
As God don change my water to wine
You wan come change am back to water
Wey the person wey dey think say he fit stop my shine
For your mind now, I don turn to water
Na who born, na who born, who born the maga?
Na who born, na who born, who born the maga?
Na who born, na who born, who born the maga?
Na who born, na who born, who born the maga, eh?
[Verse 2: Kayswitch]
Babylon want to stop me but me keep on keeping it
Keep on keeping it, and, yes, believe it
I will leave you now in damn shock, believe it
Swagger like a Rasta man and there's no deceiving it
The reason is, kill em with the rhythm and we leave them with no witnesses
Money green, so me money need photosynthesis
Back off from sunlight
Back off from sunlight
Back off from sunlight
[Chorus: Wande Coal]
As God don change my water to wine
You wan come change am back to water
Wey the person wey dey think say he fit stop my shine
For your mind now, I don turn to water
Na who born, na who born, who born the maga?
Na who born, na who born, who born the maga?
Na who born, na who born, who born the maga?
Na who born, na who born, who born the maga, eh?
[Outro: Wande Coal]
E fimile e je n jeun soke
Ati wo da e je n jeun soke
Baba, mama, e je jeun soke
Gbogbo yin e jowo e je jeun soke
E je jeun soke, jeun soke
E je jeun soke, jeun soke
E je jeun soke, jeun soke
E je jeun soke, jeun soke, soke
Uploaded by: ifesonye • Upload date: 11/19/2025