Carry Me is a deeply spiritual and soulful plea for divine support and guidance. The song takes an introspective turn, focusing on themes of faith, reliance, and seeking strength from a higher power completely. It features a more understated, gospel-infused rhythm, allowing Yemi Alade’s powerful and heartfelt vocals to take center stage. Allow the peaceful message of this beautiful song to uplift your spirit now
"Carry Me"
Carry me, carry me, baby
Carry me, carry me, baby
Carry me, carry me, baby
Carry me, oh
Anywhere you go go, na where I wan go
Even if na Sokoto, I go follow you go
E get something wey you dey do when I dey for your side
E get the feeling wey me I dey feel, wey I no understand
Shebi, you rub kaya
Abi, na this manya
E set my body on fire
Carry you for my bololo
Omo, shayo na bastard
I rather wait for corner
E get the way you dey do me
Abeg, make you carry me dey go
Sun mo mi, baby
Welele, wololo
Welele, wololo
Welele, wololo
I dey for you, my baby
Welele, wololo
Welele, wololo
Welele, wololo
No be tinko-tinko
Wombolo, wombolo
Wombolo, wombolo
Wombolo, wombolo
E dey do me somethin'
Welele, wololo
Welele, wololo
Welele, wololo
Carry me go
I follow you, no question
I padi you, no mention
Wahala for who dey question my love
Carry me go
Carry me go like Uber
I no get destination
Wahala for who dey question my love
Shebi, you rub kaya
Abi, na this manya
E set my body on fire
Carry you for my bololo
Omo, shayo na bastard
I rather wait for corner
E get the way you dey do me
Abeg, make you carry me dey go
Sun mo mi, baby
Welele, wololo
Welele, wololo
Welele, wololo
I dey for you, my baby
Welele, wololo
Welele, wololo
Welele, wololo
No be tinko-tinko
Wombolo, wombolo
Wombolo, wombolo
Wombolo, wombolo
E dey do me somethin'
Welele, wololo
Welele, wololo
Welele, wololo
Wanna, wanna [?]
Wanna, wanna [?] (No be tinko-tinko)
No be tinko-tinko
Uploaded by: Abigail • Upload date: 11/21/2025
More Songs by Yemi Alade
Lipeka
Yemi Alade, Inn...
Medaase
Yemi Alade, KiD...
Peace and ...
Yemi Alade, Zig...
African Wo...
Yemi Alade, Ang...
