Tuwo Shinkafa (ft. Barbapappa) is a fun and quirky song named after a popular Nigerian dish. The beat is upbeat and very enjoyable, making it feel light and bouncy. It features Barbapappa, making it feel like a cool, different kind of song. It’s a nice change of pace, proving that Runtown can have fun with his music too! Does this song make you hungry for ‘Tuwo Shinkafa’?
Intro
Oya tell dem make dem leave me chop my tuwo shinkafa (ehhh ehh)
Na wetin concern you if Fatima na my lover (ehhh ehh ehh)
Akoyi wo ni yarosa kudi hade banza
Bani kudi maza dani tuwo shinkafa (ehh ehh)
Chorus
Na wetin concern you if I dey give Vanessa oh (ehhh ehh)
Talk say I too do, I tell dem whatever
My girl if I catch you I go chop you like tuwo shinkafa
Oya bend low (bend low, bend low)
She no gree ooh (she no gree ooh, she no gree ooh)
Oya yo idi ooh (oya yo idi ooh, oya yo idi ooh)
She no gree ooh (she no gree ooh, she no gree ooh)
Baby your body ooh
Your body is calling ooh (calling ooh)
So I show her the money ooh (so I show her the money ooh)
Baby shake your body ooh ooh ooh
Post-Chorus / Hook
Shawdy go low go low (ha ha ha aaah)
I say go low go low (ha ha he eeeh)
Baby go low go low (ha ha ha aaah)
I say go low go low
Chorus (repeat)
Oya tell dem make dem leave me chop my tuwo shinkafa (ehhh ehh)
Na wetin concern you if Fatima na my lover (ehhh ehh ehh)
Akoyi wo ni yarosa kudi hade banza
Baby I go chop you like tuwo shinkafa
Oya bani kudi maza dani tuwo shinkafa (ehh ehh)
Na wetin concern you if I dey give Vanessa oh (ehhh ehh)
Talk say I too do, I tell dem whatever
My girl if I catch you I go chop you like tuwo shinkafa
Verse 1 (Jagaban part)
Oya Jagaban
Spending money like a Jagaban
Plenty money inside agbada
So sexy lady tell me what’s the plan oo
What’s the plan oo
Ok madam
Say I like how you carry your nyash madam
See I no mind if I wait you for line
See I just wan show you say I’m the man oo
Post-Chorus / Hook
Shawdy go low go low (ha ha ha aaah)
I say go low go low (ha ha he eeeh)
Baby go low go low (ha ha ha aaah)
I say go low go low
Chorus (3rd time – full energy)
Oya tell dem make dem leave me chop my tuwo shinkafa (ehhh ehh)
Na wetin concern you if Fatima na my lover (ehhh ehh ehh)
Akoyi wo ni yarosa kudi hade banza
Baby I go chop you like tuwo shinkafa
Oya bani kudi maza dani tuwo shinkafa (ehh ehh)
Na wetin concern you if I dey give Vanessa oh (ehhh ehh)
Talk say I too do, I tell dem whatever
My girl if I catch you I go chop you like tuwo shinkafa
Outro (ad-libs + Hausa chant)
Sufo kuye
Kokuye
Sufo honey honey who dey linger here
Kokuye
Sufo kuye
Kokuye
Sufo honey honey who dey linger here
Kokuye
When I tell dem lishana
Kuki mabana
Tali imalabana
Kale kale imu wana
Shama ri samana
Proti, proti na bana
A pretty Diana
Mami, mami kukana (ehenn)
Uploaded by: Ene • Upload date: 12/16/2025
More Songs by Runtown
Peace I Ch...
Kizz Daniel, Ru...